Runnar - Baby paroles de chanson

paroles de chanson Baby - Runnar




(Beats maker Myko T)
Just give dem
She say I hope I no go use her catch e cruise
She don jam my type plenty
She say she don't trust me
She don't even know my love is real
All this una lies na him make my heart dirty
She say love is scam that is why me I get plenty bobo
Baby no be so
Baby, I'm not like them oh
You are my ride or die
Baby, I no dey lie
Wey go use you run away
Baby, I'm not that kind person
Wey go steal heart run away
Baby, I'm not that kind bobo
Wey go use you run away
Baby, I'm not that kind person
Wey go leave you run away
Baby, I'm not that kind person
Baby, I'm not that kind bobo
Baby, I'm not that kind bobo
She never believe anything I say eh
She don't wanna see me with another girl
She say playboy like me
She don jam my type plenty
All this una lies na him make my heart dirty
She say love is scam that is why me I get plenty bobo
Baby, I'm not that kind person
Baby, I'm not that kind bobo
Baby, I'm not that kind bobo
Baby, I no dey liar
Wey go use you run away
Baby, I'm not that kind person
Wey go steal heart run away
Baby, I'm not that kind bobo
Wey go use you run away
Baby, I'm not that kind person
Wey go steal heart run away
Baby, I'm not that kind bobo
Baby, I'm not that kind person
Baby, I'm not that kind bobo
Baby, I'm not that kind person
Baby, I'm not that kind bobo
You dey burst my brain
(Myko T on the mix)



Writer(s): Hosea Aya



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.