paroles de chanson Na You Biko - Sammy
Aha
I
no
no
wetin
i
for
do
without
God
Just
ask
ur
neighbour
wetin
i
for
do
without
God
Or
ask
somebody
wetin
i
for
do
without
God
Imagine
dat
Jesus
didn′t
die
Aha
Uuuuhhhu
Na
u
oh
oh
Only
u.Na
u
i
no
ooooo
Nah
only
u
Eyeahhhhaa
R.C.G.C
are
u
ready...
Baba
na
u
Love
gi
dikwa
egwu
Wen
i
tink
abt
the
things
u
do
U
love
dey
make
me
dey
follow
u
(Repeat
solo1)
See.
Because
everything
nah
u
Everything
i
do
Nah
u
When
I
wan
enjoy
nah
u
Even
wen
I
cry
nah
u
See
wen
i
fall
yakata
nah
u
Wen
i
stand
gidigba
nah
u
Kedikere
dikeke
nah
u(2×)
Baba
nah
u
Biko
nah
only
u
ewo
ewo(2×)
Solo:
without
u
i
dont
no
wetin
i
go
fit
do
ooo
Without
u
i
go
be
like
mansion
with
no
roof
ooo
And
without
u
i
go
b
like
bride
wey
no
gt
any
groom
ooo
Without
u
i
for
don
mad
i
for
turn
mumu
ooo
I
cnt
live
i
cnt
b
without
u
I
cnt
slip
cnt
wake
without
u
I
cnt
live
i
cnt
b
without
u
I
cannot
sleep
i
cannot
wake
without
u
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.