paroles de chanson Jangilova - Seyi Shay
It's
Del
B
on
the
beat
The
Love
I
get
for
you,
e
double
times
2
Somebody
go
wound
o,
e
fi
fail.
Baby
baby
boo,
nobody
but
you,
No
even
think
am
o
On
to
say
BRIDGE
Baba
Janeti
o
Tell
me
sey
e
dey
love
o
Sey
nah
him
first
come
first
o
Wetin
him
do
one
thing
Me
sefi
dey
love
o
Many
people
dey
talk
e
yeh,
baby
na
you
o
oo
Believe
me
Sey
the
love
I
get
for
you
o,
no
be
man
made
o
E
be
jangilova
(Haha,
Chai!,
Baby!)
The
love
I
get
for
you
o,
believe
me
no
be
here
o
E
be
jangilova
Baby
o,
the
love
I
get
for
you
(Chai)
no
be
small
o
E
be
jangilova
Baby
boo,
the
love
I
get
for
you
o,
no
be
fake
o
E
be
jangilova
Hey!!!
Baby
believe
o,
believe
o,
no
be
fake
o
(Chai!)
Many
have
come
and
go,
but
me
am
here
to
stay
To
serve
you
as
my
king
o
(Hey!!!)
My
heart
dey
beat
for
you,
body
dey
shake
for
you
Who
wan
sey
no
be
you
o
BRIDGE
On
to
sey,
Baba
Janet
o
See
na
him
dey
love
o
See
nah
him
first
come
first
o
Sey
one
thing
do
one
thing
ehhh
Sey
the
love
I
get
for
you
o,
no
be
man
made
o
E
be
jangilova
(Hahaa,
Chai!,
Baby!)
The
love
I
get
for
you
o,
believe
me
no
be
here
o
E
be
jangilova
Baby
o,
the
love
I
get
for
you
(Chai!)
no
be
small
o
E
be
jangilova
Baby
boo,
the
love
I
get
for
you
o,
no
be
fake
o
E
be
jangilova
(BEATS...)
The
love
I
get
for
you,
baby
mo,
no
be
here
o
E
be
jangilova
Ha!,
hey
hey
hey
baby
The
love
I
get
for
you
o
o,
no
be
man
made
o
E
be
jangilova
Baby
believe
me,
sey
the
love
I
get
for
you
o
Chai!
Body
o,
my
body
e
be
jangilova
Na
from
o
na
from
apple
o
The
love
I
get
for
you
o
o,
na
divine
o
E
be
jangilova

1 Intro
2 The Mic
3 In Public
4 In Public
5 Mary
6 Mary
7 Right Now
8 Healer
9 Healer
10 Crazy
11 Crazy
12 No Vacancy
13 Pack and Go
14 Pack and Go
15 Murda
16 Murda
17 Higher
18 Everlasting Love
19 Killing Me Softly
20 Church
21 Church
22 Loud
23 Loud
24 Tina
25 Tina
26 Love Wan Tin Tin
27 Jangilova
28 Right Now (Remix)
29 Right Now (Remix)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.