Shaggyblaq - YARN AGAIN paroles de chanson

paroles de chanson YARN AGAIN - Shaggyblaq

Yarn Again
Happy as i dey where I dey
As I Dey for where me I de
One step at a time me I take
Mi I no get time for delay o eh
Mi I just wan dey on my own
Sofun awon ko leave me alone
Mi o ba awon sere you should know
Wu so kuso le ma so oje o eh
Talku talku talku don dey yarn again
(Yarn again)
Awon Olofofo don dey yarn again (yarn again)
Solo Makinde don dey yarn again (yarn again)
Subusabadede don dey yarn again(yarn again yarn again o)
Dupadupa don dey yarn again (yarn again)
Ayangba self don dey yarn again (yarn again)
Solo makinde don dey yarn again (yarn again)
DupaDupa don dey yarn again (yarn again)

Solo Makinde don dey yarn again yarn again)
Subusabadede don dey yarn again(yarn again yarn again o)
Dupadupa don dey yarn again (yarn again)
Ayangba self don dey yarn again (yarn again)
Solo makinde don dey yarn again (yarn again)
DupaDupa don dey yarn again (yarn again yarn again o)
Kiri gbosa gbosa gbosa Gbosa meta
If you cross me
Me I show you say I get ehn mental
Comot your teeth just now
Comoti your dental
E go be like say na motor jam you accidental

Ultra
Blaqman loriyon give dem give dem give dem

Writer(s): Shaggyblaq

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.
//}