Shopé - Rikiki paroles de chanson

paroles de chanson Rikiki - Shopé



You know dem ones
Aye kiki rikiki
Don't care what you think aye
Tell me one two three
Kiki rikiki
Aye kiki rikiki
Don't care what you think aye
But you don't know me
Kiki rikiki (you know dem ones)
Oh I hear you wan yan like you know me pass
Hear you no fan, you just know to bash
How you go flex like you got g pass
As in why you go vex, you be dominas
Go and tell 'em I am not the one (no sir)
Omo oba, la ye ko le run (lailai)
Omode chop mout for the fun so
Soro lo, to ba fe, amebo
Aye
I no give them face (ra ra)
Me I just run my race
Go from state to state
Omo love I no dey chase
Sun up, sun low, won fi mi le
Come low, compro won't see me there
Sun up, sun low, won fi mi le
Come low, compro won't
But I tell 'em say
Aye kiki rikiki
Don't care what you think aye
Tell me one two three
Kiki rikiki
Aye kiki rikiki
Don't care what you think aye
But you don't know me
Kiki rikiki
Are you entertained?
Or are you still fuming with your hate
Is ok abeg sit down
I do am jeje
No give dem pepper (why)
Spirit so white, o dabi cele
I am sorry
Oya pele
That you think you know me
Oya gbese
Ko ma rin lo
You could see more
Matter fact if you wanted, you could be more
Don't be silly
Kiki riki
It's all love on this side come and see me
Sun up, sun low, won fi mi le
Come low, compro won't see me there
Sun up, sun low, won fi mi le
Come low, compro won't
I will never compromise
Aye kiki rikiki
Don't care what you think aye
Tell me one two three
Kiki rikiki
Aye kiki rikiki
Don't care what you think aye
But you don't know me
Kiki rikiki
Oya tell dem (wettin')
Don't be silly (don't be silly)
Oya tell dem
Kiki rikiki (abeg)
Oya tell dem (oya tell dem)
Don't be silly (don't be silly)
Oya tell dem (oya tell dem)
Gbosa
Aye kiki rikiki
Don't care what you think aye
Tell me one two three
Kiki rikiki
Aye kiki rikiki
Don't care what you think aye
But you don't know me
Kiki rikiki
Aye kiki rikiki



Writer(s): Alexander Vujic, Mosope Adeyemi


Shopé - RIKIKI
Album RIKIKI
date de sortie
02-10-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.