Skele - Enemies paroles de chanson

paroles de chanson Enemies - Skele



Say na pray I Dey pray (Hallelujah)
Make oluwa fit cover the boy
Make I get all the fame (Amen)
Make you continue bless the boy
Make I fit elevate (Amen)
Na your grace I Dey stand by lord
Make I run my race
Make I run my race!
(Haaan!)
No be today wey them don dey
Ontop my case why them Dey hate
I just Dey pray make I no fail
Make I no go fail (Oh oh oh)
Enemies Jowo
Make the boy fit Dey go on he own
Enemies Jowo
Make I fit to Dey kill every show
Enemies Jowo
I won Dey for the update oo
Enemies Jowo
Make I Dey on my own o
Enemies Jowo
Make the boy fit Dey go on he own
Enemies Jowo
Make I fit to Dey kill every show
Enemies Jowo
I won Dey for the update oo
Enemies Jowo
Make I Dey on my own o
They no want make I chop
They want make I fall
They no want see me ball oo bae
They want make I kpai
But the boy Dey ontop
Nothing them go talk
If na juju Dey run for me
E no go fit work on me!
(Haaaannn!)
No be today wey them don dey
Ontop my case why them Dey hate
I just Dey pray make I no fail
Make I no go fail (Oh oh oh)
Enemies Jowo
Make the boy fit Dey go on he own
Enemies Jowo
Make I fit to Dey kill every show
Enemies Jowo
I won Dey for the update oo
Enemies Jowo
Make I Dey on my own o
Enemies Jowo
Make the boy fit Dey go on he own
Enemies Jowo
Make I fit to Dey kill every show
Enemies Jowo
I won Dey for the update oo
Enemies Jowo
Make I Dey on my own o
(Haaaannn!) (Who them be)
(Haaaannn!) (Dey for one side, make i see)
(Haaaannn!) (You nor hear! you nor reach)
(Haaaannn!) (Make i dey on my own ohh)
Skele Ma pa mi na
Skele Ma pa mi na
Skele Ma pa mi na
Skele Ma pa us naaa



Writer(s): Skele Labacho


Skele - Skeletons EP
Album Skeletons EP
date de sortie
29-11-2019




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.