paroles de chanson
(Runcheckk)
Why
always
me
all
the
time?
Many
calls
wey
I
decline
I
dey
see
all
the
talk
online
But,
I
dey
take
am
one
step
at
a
time
Kilotuku
tiwon
fe
soh?
I
get
many
things
ti
mo
fe
soh?
But,
fuck
that
shit,
I
no
be
professor
See
this
my
hustle,
my
profession
If
e
easy
to
be
star,
oya,
run
am
(Any
girl
wey
see
the
boy
wan
chop
am)
Any
cruise
wey
I
like,
I
go
catch
am
Any
life
wey
I
want,
I
dey
chop
am
Tori,
mioshe
kolu
(mioshe
kolu)
Moving
train
ni
mi
(moving
train
ni
mi,
uh-uh-uh)
I'm
unstoppable,
moving
train
ni
mi
(I'm
unstoppable,
moving
train
ni
mi,
wah-wah-wah,
wah)
Moni,
mioshe
kolu
(mioshe
kolu)
Moving
train
ni
mi
(moving
train
ni
mi,
yeah-yeah,
yeah)
I'm
unstoppable,
moving
train
ni
mi
(I'm
unstoppable,
moving
train
ni
mi)
Broda
ode
wey
dey
jealous
E
get
wetin
you
wan
yarn?
Make
you
tell
us
You
wan
dey
use
me
chase
clout
'cause
you
fell
off
We
been
get
the
same
chance,
but
mo
jelo
If
e
easy
to
be
star,
oya,
run
am
(oya,
run
am)
(Any
girl
wey
see
the
boy
wan
chop
am)
Any
cruise
wey
I
like,
I
go
catch
am
(I
like,
I
go
catch
am)
Any
life
wey
I
want,
I
dey
chop
am
(I
dey
chop
am)
Tori,
mioshe
kolu
(mioshe
kolu)
Moving
train
ni
mi
(moving
train
ni
mi)
I'm
unstoppable,
moving
train
ni
mi
(I'm
unstoppable,
moving
train
ni
mi,
wah-wah-wah,
wah)
Mioshe
kolu
(mioshe
kolu)
Moving
train
ni
mi
(moving
train
ni
mi,
ye-ye)
I'm
unstoppable,
moving
train
ni
mi
(I'm
unstoppable,
moving
train
ni
mi)
Why
always
me
all
the
time?
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.