Soft - Imagine paroles de chanson

paroles de chanson Imagine - Soft

Oh baby pass me your love oh like Okocha
Okocha give them the lamba
Genevieve oh, Genevieva, abegi give me your daughter
Yee
Soft bang bang bang bang bang
Imagine say I be president o, you be my first lady
Imagine say I be central bank
Na your bank I go dey send money (Egweji)
Emi edo you odd oh
Body no be firewood
Makachukwu, maka God oh
I for like make you ma boo
Imagine say I be Otedola, for your body I go spend money
Imagine say I be Jay Z, girl I go make you my Beyonce
Imagine say I be Runtown, I go mad over you girl
Imagine say I be wizzy, shey you go follow me follow me manya manya
Oh baby pass me your love oh like Okocha
Okocha give them the lamba
Genevieve o, Genevieva abegi give me your daughter

Pass me your love, baby no dey boboru
E be your body wey I see wey dey make me dey follow
From Nigeria to Kampala, I never see your type nana
And if you like designer nana
Ngwanu take it abanana
Isingbaka Odoyewu
Nana eh, anything you want I go do o
Isingbaka Odoyewu
Nana eh, tell me wetin you need, girl I do o
Imagine say I be Otedola, for your body I go spend money
Imagine say I be Jay Z, girl I go make you my Beyonce
Imagine say I be Runtown, I go mad over you girl
Imagine say I be wizzy, shey you go follow me follow me manya manya
Oh baby pass me your love oh like Okocha
Okocha give them the lamba
Genevieve o, Genevieva abegi give me your daughter
Oh baby pass me your love oh like Okocha
Okocha give them the lamba
Genevieve o, Genevieva abegi give me your daughter
Imagine say I be Otedola, for your body I go spend money
Imagine say I be Jay Z, girl I go make you my Beyonce
Imagine say I be Runtown, I go mad over you girl
Imagine say I be wizzy, shey you go follow me follow me manya manya
Indomix
It's Blaise on the beat baby
Dagogo records baby

Writer(s): Jamelia Davis, Colin Emmanuel, Graham Patrick Kearns

Soft - Imagine
Album Imagine
date de sortie
21-03-2018

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.