paroles de chanson Back In D Days - Sound Sultan featuring Lambo
INTRO
Ha
ha
Sound
sultan
Naija
ninja
Check
it
out
I
dedicate
this
to
all
the
ladies
wey
they
see
us
before
Wey
they
pass
us
by
But
nowadays
them
just
they
say
hi
Them
they
say
hi
Back
in
the
days
Them
never
use
to
come
But
now
when
dem
see
us
Start
to
run
run
follow
we,
Why?
I
don�
t
know
why
May
be
na
because
them
they
see
us
for
TV,
Why?
I
don�
t
know
why
Were
you
been
dey
when
owu
dey
blow
we,
why?
I
don�
t
know
why
I
don�
t
know
ow
ow
ow
ow
I
bin
wan
be
millionaire
Like
Bassey
and
company
Always
wanted
to
be
the
one
The
ladies
accompany
Old
boy
you
need
to
see
The
way
the
ladies
were
all
dumping
me
Like
say
I
be
refuse
or
a
bin
With
drunk
and
woooo
Then
it
dawned
on
me
what
This
economy
sucks
Baba
God
even
in
rain
Shine
your
sun
on
me
When
I
look
for
mirror
Na
stranger
I
dey
see
In
front
of
me
You
no
owu
ehe
Na
me
reveal
the
synonym
Never
holding
pocket
dry
Very
skinny
rugged
guy
Kind
of
guy
who
tells
ladies
hi
Dem
go
say
bye
Born
without
a
silver
spoon
But
hmmm,
I
go
get
am
soon
No
dey
shout
cool
Just
give
me
a
year
or
two
Like
eze,
I�
ll
go
to
school
Hold
pali,
I
go
show
you
proof
See
me
now
Even
when
you
close
your
eyes
You
go
see
me
now,
why
Because
them
dey
try
imagine
How
I
go
be
to
be
now
hee,
hee,
hee
Shey
you
they
see
us
now
pele
REPEAT
full
my
body
in
those
days
When
i
been
dey
roast
Girls
dey
say
NO
like
Destiny's
Child
When
I
bin
dey
toast
All
of
them
don
come
back
Them
kneel
down
dey
beg
See
me
Sultan,
please
sign
your
name
on
my
keg
Augustus,
give
me
show
Chop
my
pay
Now
wetin
make
him
dey
hear
I
dey
make
in
dey
a
day
Your
babe
don
notice
say
my
pay
pass
yours
No
wonder
she
dey
run
come
greener
pastures
REPEAT
Dum
dibli
dibli
dibli
dibli
din
Bain
din
Dum
Party
inna
the
place,
we
no
fit
do
that
before
But
now
when
they
see
say
we
fit
run
microphone
All
the
girls,
them
no
want
leave
we
alone
We
thank
God
o
From
Lagos,
Nigeria
to
London
Lambo,
we
thank
God
o
After
the
rain,
come
sun
so
we
dey
move
on
On
on
on
on...
Them
think
say
we
no
go
shine
Wetin
dey
The
eagle
has
janded
Now
the
eagle
has
landed
Yo,
what's
wrong
with
you
mister
TJ
You
brain,
you
hister
I
rock
the
mic
All
places
I
am
up
in
the
mix
dropping
the
hits
I
make
opposition
drop
like
terrorists
after
6
My
mouth
be
the
weapon
So
people,
hot
steppin
I
smash
bones
like
certain
Better
checking
every
second
Baby
shake
it
for
me
While
I
bend
it
like
I
am
Beckham
REPEAT
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.