paroles de chanson Eshe - Sound Sultan
You
can
go-oh-oh
woah
oh-oh
(Hey,
hey,
hey,
hey,
hey,
hey,
hey,
hey)
You
can
go-oh-oh
woah
oh-oh
(Hey,
hey,
hey,
hey)
Naija
Ninja
(hey,
hey,
hey,
hey)
You
can
go-oh-oh
woah
Na
You
wey
give
me
the
tongue
Na
You
wey
give
me
the
song
Give
Jay
Sleek
the
beat
to
turn
this
song
to
Bomb,
bomb,
bom-bom-bomb-bomb-bomb
Bomb,
bomb,
bo-bo-bo-bomb
So,
if
you
hear
am
for
street
Say
you
dey
feel
the
beat
Jump
out
of
your
seat
and
then
move
your
feet
Feet,
feet,
feet,
feet-feet-feet
Feet,
feet,
feet-feet-feet-feet
Baba
don
do
am,
baba
don
do
am
Baba
don
do
am
o,
ayy
Dem
come
dey
groove
am,
come
dey
groove
am
Come
dey
groove
am
so,
say
My
name
the
people
are
calling
See
how
the
girls
are
just
falling
All
around
the
world
I
am
touring
No
be
me,
na
God
do
am
for
me
Eshe
o,
eshe
o,
eshe
o
You
never
go
wrong
You
never
go
wrong
(rara
o)
Eshe
o,
eshe
o,
eshe
o
You
never
go
wrong
(Oluwa)
Go
wrong
Baba
God
don
do
am
for
me
If
e
never
do
am
for
you
Tell
me
how
come
you
still
dey
breathe
oh
Every
other
day,
I
see
each
and
other
person
Buckle
up
my
shoe,
I
enter
street
oh
Like
play,
like
play,
I
don
blow
Like
play,
like
play,
mo′n
gba
owo
Like
play,
like
play,
a
n
jeun
lo
o
Canada,
America,
even
London
Baba
don
do
am,
baba
don
do
am
Baba
don
do
am
o
Dem
come
dey
groove
am,
come
dey
groove
am
Come
dey
groove
am
so,
I
say
My
name
the
people
are
calling
See
how
the
girls
are
just
falling
All
around
the
world
I
am
touring
No
be
me,
na
God
do
am
for
me
Eshe
o,
eshe
o,
eshe
o
You
never
go
wrong
You
never
go
wrong
Eshe
o,
eshe
o,
eshe
o
You
never
go
wrong
Go
wrong
I
say,
count
your
blessing
one
by
one
Count
your
blessing
one
by
one
Count
your
blessing
one
by
one
Then
it
will
surprise
you
what
the
Lord
has
done
I
say,
count
your
blessing
one
by
one
Count
your
blessing
one
by
one
Count
your
blessing
daily
my
man
Then
it
will
surprise
you
what
the
Lord
has
done
Eh,
baba
don
do
am,
baba
don
do
am
Baba
don
do
am
o
Dem
come
dey
groove
am,
come
dey
groove
am
Come
dey
groove
am
so,
I
say
Count
your
blessing
one
by
one
Count
your
blessing
one
by
one
Count
your
blessing
daily
my
man
Then
it
will
surprise
you
what
the
Lord
has
done
Eshe
o,
eshe
o,
eshe
o
You
never
go
wrong
You
never
go
wrong
Eshe
o,
eshe
o,
eshe
o
You
never
go
wrong
Go
wrong
(eh!)
E
bami
se
Alhamdulillah,
ehen
We
thank
God,
we
thank
everybody
That's
been
part
of
this
lovely
album
From
my
family
Flytime
Yo!
Naija
Ninjas,
Indomix,
Jay
Sleek
Cobhams
Asuquo,
ayy
One
love
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.