Sunny Neji - Face Me paroles de chanson

paroles de chanson Face Me - Sunny Neji



If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
Face me, I face you oh I no go run away Rock me, I rock you oh na me and you today If I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day
You con knock for my door oh I done open oh The thing wey you dey find oh You go see am oh I say if I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day
So so so so
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
Play me I play you oh show me wetin you get Today I no go gree oh You done enter my net I say, if I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day
Goat wey kill Lion oh Water don pass garri Come and challenge the lion eh This one na serious story I say if I dey run before oh I no run anymore To gree say na rock and run away Na make we for rock another day
So so so so
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you
If you face me, I face you
Hold me, I hold you
Rock me, I rock you
Do me, I do you



Writer(s): Sunny Neji


Sunny Neji - Unchained
Album Unchained
date de sortie
02-12-2013




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.