paroles de chanson Criminal - SuperWozzy
Yea,
you
know
we
came
from
the
trenches
And
we
all
know
the
system
is
built
against
us
Built
to
ruin
us
But
with
God
by
our
side
we
can′t
be
broken
They
tryna
frame
us
but
we
are
part
of
a
bigger
picture
Wetin
man
go
talk?
Wetin
man
go
do?
When
monkey
the
work
and
the
food
na
for
baboon
Wetin
man
go
talk?
Wetin
man
go
do?
Ti
mon
lagun
ti
mon
konra
on
the
mic
in
my
room
I
say
wetin
man
go
talk?
Wetin
man
go
do?
If
you
young
with
the
raba
dem
go
talk
say
na
yahoo
I
say
wetin
man
go
talk?
Wetin
man
go
do?
They
gonna
put
the
blame
on
us
because
say
we
no
go
school
Them
say
school
na
the
way,
shey
na
true
abi
dem
brainwash
us
Won
ni
taba
grad
big
companies
dem
go
rush
us
Egbon
ton
shey
Paga
na
graduate
wey
de
for
junction
Tofi
d'ori
driver
korope
ati
conductor
And
the
government
no
care
We
de
live
inside
fear
Odaran
jaiye
and
the
innocent
still
de
inside
cell
I′m
a
victim
cos
like
picture
them
frame
me
Na
the
thing
wey
de
pain
me
(huh)
I
gat
no
one
to
save
me
(huh)
But
I
know
God
won't
fail
me
Ibi
ti
ma'de
moma
debe,
o′de
certain
Ama
gb′ominira
bope
boya
lola
sati
And
we
gotta
wake
up
Tonba
pe
eh
ko
gbe
call
Ebi
pa
awon
mekunu,
awon
ijoba
sha
lon
ball
Naija
be
like
ugly
girl
even
with
the
make
up
Poverty
don
fuck
us
taya
and
e
no
wan
break
up
So
we
carry
phone
coz
we
no
wan
carry
gun
So
they
carry
gun
coz
they
wonna
tidy
us
Where
employment?
Where
the
money?
shebi
oye
kari
ikan
But
the
job
na
for
their
children,
kole
ever
kari
gan
We
be
chasing
dreams,
they
be
chasing
us
Gbogbo
sisi
wa
don
dey
carry
runs
Who
are
we
to
blame?
Who
are
we
to
judge?
You
know
I'm
a
soldier,
to
be
shele
me
I
no
go
run
We
just
wonna
win
but
they
wonna
see
us
lose
(olohun)
All
the
things
dem
say
no
be
true
(wo!)
I
pour
my
pain
in
the
booth
Eni
porimi
nibi
ma
ku
We
just
wonna
win
but
they
wonna
see
us
lose
All
the
things
dem
say
no
be
true
Ay!
I
pour
my
pain
in
the
booth
Eni
porimi
nibi
ma
ku
Mr
officer
don′t
treat
me
like
an
animal
I'm
a
dream
chaser
and
I′m
grinding
for
raba
I
get
family,
jare
shanu
mommy
mi
Shanu
daddy
mi,
malo
fi
ibon
fo
ori
mi
Mr
officer
don't
treat
me
like
a
criminal
I′m
a
go-getter,
tryna
be
a
superstar
I
get
family,
jare
shanu
mommy
mi
Shanu
daddy
mi,
malo
fi
ibon
fo
ori
mi
We
just
wonna
win
but
they
wonna
see
us
lose
All
the
things
dem
say
no
be
true
I
pour
my
pain
in
the
booth
Eni
porimi
nibi
ma
ku
We
just
wonna
win
but
they
wonna
see
us
lose
All
the
things
dem
say
no
be
true
I
pour
my
pain
in
the
booth
Eni
porimi
nibi
ma
ku
Mr
officer
don't
treat
me
like
an
animal
I'm
a
dream
chaser
and
I′m
grinding
for
raba
I
get
family,
jare
shanu
mommy
mi
Shanu
daddy
mi,
malo
fi
ibon
fo
ori
mi
Mr
officer
don′t
treat
me
like
a
criminal
I'm
a
go-getter,
tryna
be
a
superstar
I
get
family,
jare
shanu
mommy
mi
Shanu
daddy
mi,
malo
fi
ibon
fo
ori
mi
oh
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.