Teni - Pareke paroles de chanson

paroles de chanson Pareke - Teni



ogogoro be like woman o
if u shak am u go high o
wettin shak woman pass o
Na money money
wettin shak man pass ooo
Na Ikebe o ikebe o ikebe o
Oya baby pareke
Everybody start to dey pareke
for isolo dem dey pareke
uniloko dem dey pareke
for unilag dem dey pareke
everywhere dey dey pareke
for enugu dem dey pareke
for okota dem dey pareke pareke pareke
give me sweet palmie
I want taste your palmie o
wey the dance wey the party o
I want to dance and faaji
who feel dance show me now now now
where dem dey show me no now now
who get craze show me now now now
where dem dey show me now now now
eypanji prokoti E say teniola baby roll waist /2ce
wettin shak woman pass o
Na money money
wettin shak man pass ooo
Na Ikebe o ikebe o ikebe o
Oya baby pareke
Everybody start to dey pareke
for isolo dem dey pareke
uniloko dem dey pareke
for unilag dem dey pareke
everywhere dey dey pareke
for enugu dem dey pareke
for okota dem dey pareke pareke pareke
This ikebe go put you for trouble
Omo stop to dey fumble o
If You talk to much u go mumble o
My ikebe ... U go stumble o
U go dey do like a paraga person
U go dey start to dey Waka like a paraga person
U go dey drink like a paraga person
Start to dey move d... Like a paraga person
eypanji prokoti E say teniola baby roll waist /2ce
wettin shak woman pass o
Na money money
wettin shak man pass ooo
Na Ikebe o ikebe o ikebe o
Oya baby pareke
Everybody start to dey pareke
for isolo dem dey pareke
uniloko dem dey pareke
for unilag dem dey pareke
everywhere dey dey pareke
for enugu dem dey pareke
for okota dem dey pareke pareke pareke
Ileke fe jabo fe jabo
Bebe to n gbona to ngbona/3ce




Teni - Pareke
Album Pareke
date de sortie
12-07-2018

1 Pareke




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.