paroles de chanson Bayelsa - Timaya
I
say
they
done
come
(iyo,
iyo,
iyo,
iyo,
iyo,
Iyo)
Nothing
we
do
them
(iyo,
iyo,
iyo,
iyo,
iyo,
iyo)
Nigeria
na
my
country
oh
Bayelsa
na
my
state
oh
This
na
reality
Well
e
bin
happen
for
Bayelsa
oh
Nineteen
Ninety
nine
oh
I
swear
I
no
Go
forget
am
oh
When
them
kill
the
people
oh
And
they
make
the
Children
them
orphans
oh
Any
time
wey
I
think
am
oh
Water
dey
pour
From
my
eyes
oh
Somebody
say
make
I
Leave
am
oh
But
I
say
me
I
must
talk
am
oh
I
say
them
don
kill
them
mama
eh
(eh
eh)
Them
don
kill
them
papa
eh
I
Say
them
don
kill
them
mama
them
papa
them
mama
them
papa
them
mama
Eh
I
say
they
done
kill
them
mama
eh
them
papa
eh
ah
Them
mama
eh
ah
Wetin
we
go
do
iyo
Do
iyo
Say
do
iyo
Na
so
them
march
dey
go
iyo
Ten
thousand
soldiers
for
road
Iyo
Ask
them
where
them
dey
go
Them
say
them
dey
go
Bayelsa
oh
Which
place
for
Bayelsa
One
village
they
call
Odi
oh
Na
im
them
enter
our
village
and
rape
our
Young
girls
And
make
us
homeless
oh
(chai)
Them
kill
our
mama
iyo
Them
kill
our
ppaa
iyo
Them
kill
our
brothers
Them
kill
our
sisters
And
make
us
homeless
oh
Wetin
we
go
do
iyo
Do
iyo
Say
do
iyo
Everybody
dey
cry
oh
I
say
Government
them
bad
oh
I
say
them
don
kill
them
mama
eh
(eh
eh)
Them
don
kill
them
papa
eh
I
Say
them
don
kill
them
mama
them
papa
them
mama
them
papa
them
mama
Eh
I
say
they
done
kill
them
mama
eh
them
papa
eh
ah
them
mama
eh
ah
Wetin
we
go
do
iyo
Do
iyo
Say
do
iyo
I
don
die
oh
Poverty
no
good
at
all
oh
(chai)
Everyday
for
Nigeria
Na
so
the
people
them
dey
die
oh
Eeeehhh,
Our
government
oh
Na
why
una
make
us
dey
cry
oh
OOooh,
Everyday
for
Nigeria
Na
so
the
people
dem
dey
die
oh
Them
commot
for
house
for
morning
oh
Money
no
dey
for
your
hand
oh
Police
go
stop
you
for
road
Them
go
collect
the
one
wey
you
get
oh
Them
lay
allegation
for
your
head
oh
For
wetin
you
no
do
iyo
Before
you
go
know
My
brother,
You
don
dey
inside
cell
oh
I
say
them
don
kill
them
mama
eh
(eh
eh)
Them
don
kill
them
papa
eh
I
say
them
don
kill
them
mama
them
papa
Them
mama
them
papa
them
mama
eh
I
say
they
done
kill
them
mama
eh
Them
papa
eh
ah
them
mama
eh
ah
Wetin
we
go
do
iyo
Do
iyo
Say
do
iyo
End.
Written
by:
Timaya
Last
update
on:
November
2,
2011
1 Intro
2 True Story
3 Timaya
4 Honey Na Money
5 Skit 1
6 Dem Mama
7 Pomporo
8 Ogologomma
9 Bayelsa
10 Skit 2
11 Wayo People
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.