Timaya - Bonus Track - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Timaya - Bonus Track




My God you are too much yeh eh eh,
Боже мой ты чересчур е е е е,
Ahn han han. God you are three much
Ан-Хан-Хан, Боже, тебя так много.
Yeh eh eh, ahn han han. Thank God
Да-а-а, Ан-Хан-Хан, слава Богу
For talent yeh eh eh, ahn han han,
За талант да-а-а-а, Ан-Хан-Хан,
Chei Timaya don explode yeh eh
Чей Тимайя не взрывайся да а
Eh, ahn han han, chia eh olotu dan
Эх, Ан Хан Хан, чиа Эх олоту дан
Kpoda yeh eh ah, ahn han han. Gbarakuma
Kpoda yeh eh ah, ahn han han. Gbarakuma
Gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh
Гбарукума дан кпода Эх, да эх
Eh, ahn han han.
Эх, Ан-Хан-Хан.
Apart from music I no see wetin
Кроме музыки я не вижу мочи
I for do eh . Apart from sing
Я за то, чтобы делать Эх. кроме пения
I dey sing, I dey sing, I dey sing,
Я пою, я пою, я пою.
I dey sing. Chai! Apart from music
Я пою ... чай! - не считая музыки.
I no see wetin I for do eh. Everybody
Я не вижу мочи, которую я делаю, Эй. все
Rise up (her), everybody rise
Восстаньте (она), все Восстаньте!
Up (he), everybody make una mentel
Встаньте (он), все вместе сделайте una mentel
Because Timaya dey make una mental
Потому что Timaya dey make una mental
E eh. Udunkulu eh, Timaya make
E eh. Udunkulu eh, Timaya make
You gbangbocha eh. Egberi Papa
Ты гбангбоча Эх, Эгбери папа
Gbangbocha eh. Everybody make
Гбангбоча эх. все делают
Una leave me eh. Chai oo. Music
УНА, оставь меня, Эй, чай, ОО, музыка
Too much for my body eh, chai, I
Слишком много для моего тела, да, чай, я ...
No fit explain am.
Я не в состоянии объяснить.
Well I say, I discover my talent
Что ж, я открываю свой талант.
Eh, when I was very very young ye.
Эх, когда я был очень-очень молод.
My mama say na school o, make I flow,
Моя мама говорит: "на-школа о, заставь меня течь".
Make I become banker ye, dem wan
Сделай так, чтобы я стал банкиром Йе, дем Ван
Me to take over my papa wetin e be
Я возьму на себя управление моим папой wetin e be
Ye. Chai! Well I try to dey go school
Да, чай! ну, я стараюсь ходить в школу.
My brother, I no fit ye. Book e no
Брат мой, я тебе не подхожу.
Enter my brain, my brother make
Войди в мой мозг, мой брат.
E no be by force ye, I decided to
"Не будь насильником", - решил я.
Sing, my brother this na true story
Спой, брат мой, эту правдивую историю.
Eh. Kay Solo my brother abeg make
Эх, Кей Соло, мой брат абег мейк
You tell them the story eh, na wen
Ты расскажешь им эту историю, а, на вен
I went to Alaba to go look for one
Я отправился в Алабу, чтобы найти его.
Marketer, na so dem say my music
Маркетер, на так они говорят, моя музыка
E no follow at all ye. Chai! E no
E вообще не следуй за мной ye. Chai! E нет
Reach my Lagos, now make dey see
Доберись до моего Лагоса, а теперь заставь их увидеть.
Me eh. Every marketer na so them
Я Эх. каждый маркетолог на так их
Just dey follow me, now them want
Просто они следуют за мной, теперь они хотят
To buy me. Everybody dem want to
Купить меня хотят все.
Sell me. I say if not for Danco Music
Продай меня, говорю я, если бы не музыка Данко
Where I for dey. If not for Wisdom
Где я для них, если не для мудрости?
Odogwu where I for dey today. Chai!
Одогву, где я за дей сегодня. чай!
Dem don dey see me eh, everybody
Dem don dey see me eh, everyone
Dey love me eh. Make una just free
Дей, Люби меня, Эй, сделай Уну просто свободной
Me like my brother Terry G. chai!
Я такой же, как мой брат Терри Джи чай!
Tjoe na my friend io, ABHU Ventures
Tjoe na my friend io, ABHU Ventures
Na my paddy o. what about Obiano?
На мой Пэдди О. А как же Обиано?
Everybody na my friend eh. They
Все на моем друге, да.
Want to tie my song, my brother
Хочешь связать мою песню, брат мой?
Na chineke me, ye.
На-чинеке меня, Йе.
Well I sing say my name na Timaya,
Ну а я пою скажи Мое имя на Тимайя,
Just because I'm getting higher.
Просто потому, что я поднимаюсь выше.
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa
Na me be The Egberi Papa 1 of Bayelsa
People eh. Dem call me their tonyontonyon
Люди Эх. Дем называют меня своим тонионтонионом
Soldier eh, eh dem say I dey connected
Солдат, эх, эх, скажи, что я связан с ними.
Just like Turaya, e no get wire.
Точно так же, как Турайя, я не получаю провода.
My guy, I no get to tire eh. Everybody
Мой парень, я никогда не устану, а?
Just look at me like say I be over
Просто посмотри на меня и скажи что со мной все кончено
Tire. Chai! Make una dey dance
Тир. чай! Заставь Уну дей танцевать
Io. Everybody come feel me io.
Ио. все придите и почувствуйте меня, Ио.
My music e too dey sweet for your
Моя музыка слишком сладка для твоей
Ear, e be like say na juju oh, no
Ear, e be like say na juju oh, no
Be juju o, na Jehova God day do am
Будь juju o, na Jehova God day do am
Oh. Everybody make we dance and
О, все заставляют нас танцевать и ...
Wine and make you dance to the gbedu
Вино и заставить тебя танцевать под гбеду
Io.
Ио.






Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.