Timaya - Ogologomma Remix paroles de chanson

paroles de chanson Ogologomma Remix - Timaya



Ohhhhh oh oh oh eee ee
Ee e a oo oh oh oh oh ohh
E a ah e eee
Iwo ni oluwa
Jehova Iwo ni oluwa
Eh ah
Iwo ni oluwa
Jehova Iwo ni oluwa eh e eh
Iwo ni olu Iwo ni olu
Iwo ni alagbara e eh e eh e
Iwo ni oluwa Jehova
Iwo ni oluwa e e
I just come here to tell una say
I want to praise my Jehova e
Before I go just dey cry
Now God don do am
My God you are too much e
Okakama you three much e
Thank you for everything e
Na e make u be Jehova e
O I go dey praise your name
God you're too much e e
All the things wey I talk for my first song
You don give am to me e eh
Now am a brand new timaya
Na me be dem mama e e
Oh e e
Oh oh oh
Everybody hail am for me o
Everybody
Iwo ni oluwa
Jehova Iwo ni oluwa eh e eh
Iwo ni oluwa
Jehova Iwo ni oluwa ee
Iwo ni olu Iwo ni olu
Iwo ni alagbara e eh e eh e
Iwo ni oluwa
Ohhh ohhh oohhh
Everybody say
Wetin God do for me my brother
I no go fit shout e
I jess stand and dey sit down for my house
Na Jehova help me dey sell am o e
Not even one single promo
But people dey buy am e
Say my album came out and sold out like pure water
People dey begin to dey bet eh
Right Now am a brand new timaya
Na me dem mama ee
Jehova Don make my life dey better eh e
I no go fit scream oo e
I no go fit shout oo e
Ohhh nini nana say e
Na u be number one o e
Everybody say
Iwo ni oluwa
Iwo ni oluwa
Iwo ni oluwa
Jehova Iwo ni oluwa eh e eh
Iwo ni olu Iwo ni olu
Iwo ni alagbara
Iwo ni oluwa Jehova
Iwo ni oluwa e e
I feel like thanking Jehova every night and day e
I feel like thanking oluwa wen I think of my past eh e
I feel like thanking Okakama wen I see where I dey go o e
I dey feel I dey feel I dey feel eh eh eh e
Everybody oluwa oluwa oluwa eh e e
Oluwa oluwa oluwa eh e e
Everybody let's say
Oluwa oluwa oluwa e e e
If you see oluwa make u tell am thank u
Everybody sat
Ogologomma
Iponu chuanuma a
Ogologomma
Iponu chunamare e
Ogologomma Ogologomma
Ogologomma
Ogologomma Iponu chuanumara e
People dem dey look me like mumu
Thank God for my life o
Owe
Some people dey feel say timaya go die for suffer e
Owe
Thank God am a brand new man
Jehova make me important eh e owe
People we no know me before right now dey wantu identify oo e
My name is Mr. Timaya and of course I come
From balyesa




Timaya - Gift & Grace
Album Gift & Grace
date de sortie
20-07-2008




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.