Timaya - Dem Mama - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Timaya - Dem Mama




I say they done come
Я говорю, что они пришли.
(Iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
(Ийо, Ийо, Ийо, Ийо, Ийо, Ийо)
Nothing we do them
Ничего мы им не делаем
(Iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
(Ийо, Ийо, Ийо, Ийо, Ийо, Ийо)
Nigeria na my country oh
Нигерия на МОЯ СТРАНА о
Bayelsa na my state oh
Байельса на мой штат о
This na reality
Это реальность.
Well e bin happen for Bayelsa oh
Ну э бин случился для Байельсы о
Nineteen Ninety nine oh
Тысяча девятьсот девяносто девятый
I swear I no go forget am oh
Клянусь я не пойду забуду ам ОУ
When them kill the people oh
Когда они убивают людей о
And they make the children them orphans oh
И они делают детей сиротами о
Any time wey I think am oh
В любое время, когда мы думаем, что это так.
Water dey pour from my eyes oh
Вода льется из моих глаз о
Somebody say make I leave am oh
Кто нибудь скажите заставьте меня уйти
But I say me I must talk am oh
Но я говорю я я должен говорить ам о
I say them don kill them mama eh (eh eh)
Я говорю им: не убивайте их, мама, эх (эх, эх).
Them don kill them papa eh
Их Дон убей их папа а
I say them don kill them mama
Я говорю им не убивай их мама
Them papa them mama them papa them mama eh
Их папа их мама их папа их мама а
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
Я говорю они убили их маму а а папу а а
Them mama eh ah
Их мама а а
Wetin we go do iyo
Wetin мы идем do iyo
Do iyo
Ай йо
Say do iyo
Скажи Ай йо
Na so them march dey go iyo
На так они маршируют дей го Айо
Ten thousand soldiers for road iyo
Десять тысяч солдат на дороге Айо
Ask them where them dey go
Спроси их куда они идут
Them say them dey go Bayelsa oh
Они говорят что они идут Байельса о
Which place for Bayelsa
Какое место для Байельсы
One village they call Odi oh
Одну деревню они называют Оди о
Na im them enter our village
Пусть они войдут в нашу деревню
And rape our young girls
И насиловать наших девочек.
And make us homeless oh (chai)
И сделай нас бездомными, о (чай).
Them kill our mama iyo
Они убивают нашу маму Айо
Them kill our ppaa iyo
Они убивают нашего ППА Ай йо
Them kill our brothers
Они убивают наших братьев.
Them kill our sisters
Они убивают наших сестер.
And make us homeless oh
И сделать нас бездомными о
Wetin we go do iyo
Wetin мы идем do iyo
Do iyo
Ай йо
Say do iyo
Скажи Ай йо
Everybody dey cry oh
Все они плачут о
I say Government them bad oh
Я говорю правительство их плохо о
I say them don kill them mama eh (eh eh)
Я говорю им: не убивайте их, мама, эх (эх, эх).
Them don kill them papa eh
Их Дон убей их папа а
I say them don kill them mama
Я говорю им не убивай их мама
Them papa them mama them papa them mama eh
Их папа их мама их папа их мама а
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
Я говорю они убили их маму а а папу а а
Them mama eh ah
Их мама а а
Wetin we go do iyo
Wetin мы идем do iyo
Do iyo
Ай йо
Say do iyo
Скажи Ай йо
I don die oh
Я не умираю о
Poverty no good at all oh (chai)
Бедность совсем никуда не годится о (чай)
Everyday for Nigeria
Каждый день для Нигерии
Na so the people them dey die oh
На Значит люди они умрут о
Eeeehhh, our government oh
Э-э-э-э, наше правительство о-о-о
Na why una make us dey cry oh
На почему УНА заставляет нас плакать о
OOooh, everyday for Nigeria
Оооо, каждый день для Нигерии
Na so the people dem dey die oh
На так люди дем дей умирают о
Them commot for house for morning oh
Эти коммоты для дома для утра о
Money no dey for your hand oh
Деньги не дей для твоей руки о
Police go stop you for road
Полиция остановит тебя на дороге
Them go collect the one wey you get oh
Они пойдут и заберут то что ты получишь о
Them lay allegation for your head oh
Они предъявляют обвинение за твою голову о
For wetin you no do iyo
За то что мочу тебя нет до Айо
Before you go know
Прежде чем ты уйдешь знай
My brother, you don dey inside cell oh
Брат мой, ты не сидишь в камере.
I say them don kill them mama eh (eh eh)
Я говорю им: не убивайте их, мама, эх (эх, эх).
Them don kill them papa eh
Их Дон убей их папа а
I say them don kill them mama
Я говорю им не убивай их мама
Them papa them mama them papa them mama eh
Их папа их мама их папа их мама а
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
Я говорю они убили их маму а а папу а а
Them mama eh ah
Их мама а а
Wetin we go do iyo
Wetin мы идем do iyo
Do iyo
Ай йо
Say do iyo
Скажи Ай йо





Writer(s): Timaya


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.