paroles de chanson




Rapatapatapatapata Young D
Terry G are you ready... iyehi le lolo
Won fe pami, but oluwa wa... (oluwa wa ooo yeh)
Won fe pa'no, hunn... Ina wa
You can't bring me down down
No matter how you try o
You can't make frown o
I can never go down o
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... Malonogedede ...Malonogedede oweh
Malonogedede... gedede... gedege... gedege... Gedege oweh
Kilogedede... kilogedede... kilogedede oweh chai
See every time i keep struggling
They want make I die o
They won control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want me to frown o
They want make i die o
Everyday i dey go up... up my brother i no go stop o
God give me power
To conquer my enemies
And i geti authority over principality
Oh lord come down and manifest your power I say
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Irinogedede... irinogedede... irinogedede oweh
Ino... ino... ino... ino... ino... ino...
Ino... ino... ino... ino... ino... ino oweh
Inogede, see the. Girls dem dey dance gedede hey
For your house you they hear gedede eh
See some of them they dance gedede eh
And my music just gedede eh
My mama dey dance gedede eh
See the children dey dance gedede eh
See the boiz and girls dance gedede eh...
See hmmm
2 (Terry G)
Won fe pami na, ino wa... hmmm praaa
Won fe shemi'leshe ooo, eruku wa (Iceeee)
Omo yen yaka sibe eh
O fe shemi'leshe eh
The way she dey whine am go low eh
They make man loose up him mind eh
One thing that happens in life is when
You progress, and people dey vex e (iceee)
Because the paper e dey rest, and they see you dey want to dey vex e
Oya baby gandilolo... gandilolo... lo... lo... lo
Baby... whine am, whine am, oya whine your apako
Go down... go down go low low
Baby go down go low
I like it the way that you clip on ma
Finger, dey make me dey wanna na go slow baby
Oh no
I like it the way that you clip on ma
Thing e, dey make me dey high go... apako
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... gedede gedege... gedege... Gedege oweh
Kilogedede... kilogedede... kilogedede oweh chai
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... Malonogedede... Malonogedede oweh
Malonogedede... gedede gedege... gedege... Gedege oweh
Kilogedede... kilogedede...
Kilogedede oweh by edmund trezeguet frm gh



Writer(s): Inetimi Odon, Temidayo Akintewe


Timaya - Naija Hits 2012-2013
Album Naija Hits 2012-2013
date de sortie
12-05-2013

1   Aboki
2   Alingo
3   All Of You
4   Ara (Wonders)
5   Azonto
6   Baby Oku
7   Baddest Boy
8   Beat of Life (Samba)
9   Beautiful Onyinye (Remix)
10   Bottom Belle
11   Chairman
12   Chop My Money (Remix)
13   Dami Duro
14   Egwu
15   Ekoloma Demba
16   First Of All
17   Gaga Crazy
18   Gimme Dat
19   Girl
20   Gobe
21   Goody Bag
22   Ihe Neme
23   Ile Ijo
24   Jaiye Jaiye
25   Ko Mo Le
26   Kukere
27   Kwarikwa
28   Like to Party
29   Limpopo
30   Malonogede
31   My Dear
32   Roll It
33   Rotate
34   Sexy Ladies
35   Shake Your Bum
36   Shake
37   So Many Tinz
38   Take Banana
39   Tonight
40   Tony Montana (Remix)
41   VIP
42   Watch My Ting Go
43   Yes/No
44   Your Waist




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.
Chargement
Chargement