paroles de chanson Be Grateful - Wolo
Hmm
Give
thanks
to
God
everyday
every
night
time
Person
wey
no
appreciate
am
e
no
worth
life
Shey
as
you
dey
wake
every
morning
You
think
sey
na
by
your
power
Person
wey
no
sleep
for
your
matter
Why
you
no
go
con
a
a
a
appreciate
am
Oya
think
am
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.