Yung Dada - Fine Oga paroles de chanson

paroles de chanson Fine Oga - Yung Dada



Babygyal tw3n come come come
Babygyal tw3n come come come
Gyall swing my way
Cause the party don scatta
Mek i see you wakka
You be Mami Wata
Fine waist
Baby sweet backa
Dance for di matta
She go do it my way
And she don′t want no other
Kilode mama you be badda then badda
She said Dada you be fine oga
Dasss right
Your body e wey dey go
I dey loose control
Make your body rotate omo touch ya toes
We go chop do like re mi fa so
Mek am know
Omo mek your body kpo gimme sho
Ice wata pon ya neck no be snow
If a man go hate o hit am with di glow
Mek you no go mind them
Gyall swing my way
Cause the party don scatta
Mek i see you wakka
You be Mami Wata
Fine waist
Baby sweet backa
Dans for di matta
She go do it my way
And she don't want no other
Kilode mama you be badda then badda
She said Dada you be fine oga
Babygyal tw3n come come come
Babygyal tw3n come come come
Talk to me nice omoge no mek you shy away
Cups with the ice we dey shayo till the morning they
Take my advice let no man mek you slow down wohnananana never dim ya glow now
One in a million mek you no forget o
I go give you 10 cause ya body figure 8 o
Mek i give you coco we go jamaica
You go do di go go baby regulate am
This gbedu mek di gyal bounce am
This gbedu this gbedu mek di gyal bounce am
Omo where you dey gimme answer
Me i need ya love babygirl you need to swing my way
Cause the party don scatta
Mek i see you wakka
You be Mami Wata
Fine waist
Baby sweet backa
Dans for di matta
She go do it my way
And she don′t want no other
Kilode mama you be badda then badda
She said Dada you be fine oga
Dasss right
Gyall swing my way
Cause the party don scatta
Fine waist
Baby sweet backa
She go do it my way
And she don't want no other
She said Dada you be fine oga
Babygyal tw3n come come come
Babygyal tw3n come come come



Writer(s): Yaw Owusu Eddy Addai


Yung Dada - Fine Oga
Album Fine Oga
date de sortie
26-03-2021




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.