Zyon - King of the Jungle paroles de chanson

paroles de chanson King of the Jungle - Zyon

Temperature
We no be mate o
So tell me weytin dey sup
No look at my age o
If you want to test you go chop
I no come to play o
My temperature is still hot
So comot for way o
Oba ti deh
Everybody comport
As you know o, you know o
Say the lion be the king of the jungle
Dem go talk but we go know say na fumble
You be king dem no fit find your trouble
And you know o, you know o

Yah
Have you ever ever seen any king, moving in the street
Having Zero thing to eat
Worried about life and the little things he see
Running from a fight and be begging to be free ah nah
Never ever will you see a king
Forgetting his pride and be bowing on his kneels
No dey loose guard, you're stronger than you think
And the enemies go come but you'll tell them that you're bigger than
And anybody wey dey try the king
Dem go hear wennnnn dem go know as e be
Dem no respect, you ctrl and delete
The crown wey you carry for your head no be beans
And you know o, you know o
Say the lion be the king of the jungle
Dem go talk but we go know say na fumble
You be king dem no fit find your trouble
And you know o, you know o
Say the lion be the king of the jungle
Dem go talk but we go know say na fumble
You be King dem no fit find your trouble
And when the problem come
Make e no dey do you like a gongo aso
You be king and nobody fit tell you hands up
No dey loose guard, you're more than one nah
And soon the time go come
Many people go dey try you one by one
Jigi jaga jigi jaga stand attention
Na you get the jungle you be king
And you know o, you know o
Say the lion be the king of the jungle
Dem go talk but we go know say na fumble
You be king dem no fit find your trouble
And you know o, you know o
Say the lion be the king of the jungle
Dem go talk but we go know say na fumble
You be king dem no fit find your trouble
And you know o, you know o
Say the lion be the king of the jungle
The jungle the jungle the jungle the jungle
And you know o, you know o
Say the lion be the king of the jungle
Dem go talk but we go know say na fumble
You be king dem no fit find your trouble
Temperature

Zyon - King of the Jungle - Single
Album King of the Jungle - Single
date de sortie
22-06-2021

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.