Текст песни In Charge - Bella Shmurda
I
still
dey
fresh
like
I'm
Wizzy
I'm
still
free-styling
like
I'm
Dandizzy
I
still
dey
dance
like
I'm
Daddy
Showkey
(like
Daddy
Showkey)
O
zagadat,
life
e
no
easy
Some
still
dey
press
looking
for
sisi
I
fit
no
pick,
abeg
I'm
busy
(abeg
I'm
busy)
Ay,
I'm
still
in
charge,
I
be
their
daddy
I'm
getting
funds,
I'm
getting
money
Your
favorite
singer
no
fit
to
pami
(no
fit
to
pami)
Bella
ti
de,
eh
eh
o
ah
Eh
eh
o
ah
Eh
eh
o
ah
ah
I'm
back
again,
eh
eh
o
ah
Eh
eh
o
ah
Eh
eh
o
ah
ah
I
don't
care
what
you
say,
mio
le
pariwo
Otilo
omo
e
don
go
Alert
wole,
omo
e
don
show
I
don't
care
what
you
say,
mio
le
pariwo
Otilo
omo
e
don
go
Alert
wole,
omo
e
don
show
I'm
still
in
charge,
I
be
their
daddy
They
fit
just
try,
won
le
woju
mi
I
still
come
fine,
won
ni
mo
funny
ah
Oluwa
lon
shomi
Some
people
hating,
some
people
love
me
For
no
reason,
my
people
jo
si
They
getting
starting,
them
no
get
ending
They
no
fit
end
it
O
zagadat,
life
e
no
easy
Some
still
dey
press
looking
for
sisi
I
fit
no
pick,
abeg
I'm
busy
(abeg
I'm
busy)
I
never
talk,
dem
don
dey
feel
me
Some
people
dey
wasting
won
bimi
Yawa
don
gas,
dem
no
fit
see
me
(dem
no
fit
see
me)
Bella
ti
de,
eh
eh
o
ah
Eh
eh
o
ah
Eh
eh
o
ah
ah
I'm
back
again,
eh
eh
o
ah
Eh
eh
o
ah
Eh
eh
o
ah
ah
I
don't
care
what
you
say,
mio
le
pariwo
Otilo
omo
e
don
go
Alert
wole,
omo
e
don
show
I
don't
care
what
you
say,
mio
le
pariwo
Otilo
omo
e
don
go
Alert
wole,
omo
e
don
show

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.