1da Banton - Is It Your Money текст песни

Текст песни Is It Your Money - 1da Banton



Aye o
Eshey o
Anytime i step into the club
I dey spend all my money i
No get time for bumamkpa o
Original see the boy up the bar
So me linkup d girl dem...
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Shake it×16
Anyhow wey i like i go spend my money o
(Odabor)
Any kele we i like i go carry her and go
(Odabor)
See is it your money o i′m spending my mula
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Shake it×16
Them been no know the boy when i dey
Beg o to blow
Now i don dey drive moto
Them wan do am go slow
When the money no dey
D girls say me no romantic
Now when money don full my pocket
Dem call me romantic
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Shake it×16
Jabo jabo×15
Oya shake it o shake it o
Baby fire dey go
Oya shake it o shake it o
Baby fire dey go...
Ah Ah Ah
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Is it your money ah ah ah
Is it your money eh eh eh
Shake it×16
Original 1daBaton
Squareball Ent



Авторы: 1da Banton


1da Banton - The Banton
Альбом The Banton
дата релиза
14-07-2017



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.