2Baba - Hold My Hand текст песни

Текст песни Hold My Hand - 2Baba



Life has been tough
We cue to get the small food they're sharing
Sometimes the food has fly on it
People keep pushing us when we're in the cue
The mosquito bites us in the night
I just want to go home
But those people, dem burned our house
{Chrous}
Touch a Life today, Touch a life today...
Try to touch a life today,
Touch a life today, Touch a life today...
Ohhh, try to touch a life today
Throughout for history,
Them talk am say no man is an island... {dem dey talk am}
For history, them say,
One tree can never make a forest... {dem dey talk am}
As e come be so, wetin you get to show
Wetin you get say, wetin you go do for the matter.
Hold my hand, I hold your hand, we go dey stronger
Do something for another man, bring out the laughter
All we need is one love... (is one love)
All we need is one heart... (one heart)
{Chrous}
Touch a Life today, Touch a life today
Ee no matter wetin you get, try to touch a life today
Touch a life today, Touch a life today.
As you dey work you dey successful, I say make you touch a life today
Eeeeeh, as you dey work,
You dey pray make e better, make u hammer, make you successful
And if e work for you,
Remember say some people dey them never bellefull
I say na one one drop of water dey create an ocean, eeeeeh
So make we join hand together to better our nation.
So if I do for one person, you do for another person
Na so we go dey multiply all our blessings
And if ee getti one lesson, wey we don learn for this world
Is greatness dey inside every person
Ehhhh, so if u believe in good, and u believe in humanity
A spin forward, let the people laughter be the reward, ehhhh.
{Chrous}
Touch a Life today, Touch a life today
Ee no matter wetin you get, try to touch a life today
Touch a life today, Touch a life today.
As you dey work you dey successful, I say make you touch a life today
Touch a Life today, Touch a life today
Ee no matter wetin you get, try to touch a life today
Touch a life today, Touch a life today.
As you dey work you dey successful, I say make you touch a life today.
(End...)




2Baba - Hold My Hand
Альбом Hold My Hand
дата релиза
21-06-2017




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.