2Baba - Warriors текст песни

Текст песни Warriors - 2Baba



E don tay wey men don dey for here young boys just
Be doing big things, them go think say men go fear,
But wallai we stand gidigba we get one love for here,
That′s why we be worrior,
We be bloody suvivals.
No confusing thing and no claim senior for here,
I just want talk am how e be
I just want clear the air
Because we plenty for the place
I no enter anybody space.
But in the background you know as you grow bad belle must to show
They must to show...
So right now
They want to see me say e...
So I guess I will fail them
Big time!
Now I dey shei you see
Things are different from before
Things dey move speedily
Jungle don mature
Whatever will be will
For sure!
You go move you go cool you go hammer if your level pure
I think of everything
I think about the days
When nothing dey to keep
Wey food no waka no money to filare
But na story e be today and that time we dey dey chass
We been dey chass wetin we be no know but
As we start to grow we start to understand say
You cannot miss oil with water
You should not add fire to any water
Some go envy
Them go envy you to you grave
So right now
They want to see me fail e...
So I guess I will fail them
I will fail them
Big time.




2Baba - Warriors
Альбом Warriors
дата релиза
28-02-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.