2Baba - Love and Ashes текст песни

Текст песни Love and Ashes - 2Baba



Some get head but them no get sense
Some get mouth but them no fit to shout
Some get eyes but them no fit to see
Some get leg to walka but for that same walka them get hit by a car
You just never know wetin life go fling to you
Never let the voice of defeat to sing to you
And as you dey go, continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face, cos some people dey craze
Just continue to chase
Them don dey cry again
I dey see them from far away
So we
I gats to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who's to blame
In Love and Ashes
In Love and Ashes
Memory flashes
Memory flashes
Open your mind
Take a look at me
And my guy tell me wetin you see
Not based on bias
or not based on who I be
A person like you wey dey put head like you
or a stranger because of the thing I believe
Na one love religion I belong to
Never let the voice of defeat sing to you
and as you dey go, continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face
cos some people dey craze
Just continue to chase
Them don dey cry again
I dey see them from far away
So we
I gats to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who's to blame
In Love and Ashes
In Love and Ashes
Memory flashes
Memory flashes
And try to focus on the ties that binds us together
Than the differences that separate us my brother




2Baba - In Love & Ashes
Альбом In Love & Ashes
дата релиза
26-11-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.