2Face Idibia feat. VIP - I Dey Feel Like текст песни

Текст песни I Dey Feel Like - VIP , 2Baba



You know wetin I dey fell ehn!
You know wetin I dey fell ehn!
(No be small matter) echo
You know wetin I dey fell ehn!
You know wetin I dey fell ehn!
(No be small matter) echo
See girl the way wey you dey
Do me I must confess say
I love you really truly
I will do anything for you
Anything you want me to do
Oh my girl e
You are the one that I look at as
Heavenly
You are the one that I adore
And I know I can die for you see
My angel
The one that makes me smile
My angel
The one that gives me joy
The one that makes me strong
When I'm in the midst of
Temptation
You are the one that makes me feel
Like I'm a ruler of a
Motherfucking nation
So I say I dey feel like Obasanjo eee!
Because you love (love me)
I dey feel like Tinubu ooo!
Because you care for me
(Care for me care for me)
I dey feel like Jay Z eee!
Because you fine like beyonce
(Beyonce)
I dey feel like Jolly Nyame
Because you dey burn my heart
Dey like Mandela
Because you dey fight for me
(Fight for me)
I dey feel like Bob Marley ooo
Because you dey high me
(High me)
See see this love! eeh
No be small matter
(Matter matter)
Me and you my girl
God dey together forever (ever ever)
And no other man
Can put us asunder (asunder)
That's why I promise to love you
Till the end of my life (life life)
See this girl
I dey harsh for her matter
If you try her no be small quanta
Me and you go enter the same
One bata (bata)
Eee! See see my angel
The one that gives hope
You are the one that gives me hope
When I'm at the end of the world
You are the one that makes me feel
Like I'm a ruler of a motherfucking nation
So I say I dey feel like Obasanjo eee!
Because you love me (love me love me)
Dignified is the way that I'm feeling
Because you care for me
(Care for me care for me)
I dey feel like Akume
Because you dey feel me
(Feel me feel me)
I dey feel like Mandela eeh
Because you dey fight for me
(Fight for me)
I dey feel Oaaa!
Because you love me (love me)
I dey feel I dey feel like (feel like)
Because you need me (love me)
See I love you (I love you)
Because you love me (love me)
See I need you (need you)
Because you need me (love me)
See I want you because you want me
(Want me)
See I love you
Because you love me (love me)
I dey feel like Atiku ooo!
Because you want me (want me)
Feeling a young Alaji
Because you dey burn my heart
I dey feel like a very royal highness
Because you explode me (explode me)
And I dey feel like Bill Clinton ooo
Because you trip for me
I dey feel like Donald Duke
Because you dey buy things for me
I dey feel like eee! aaa!
Because I dey buy things for you
We must feel like we love ourselves
Because we dey feel ourselves
Eee! eee! eee! eee!
Because you love me




2Face Idibia feat. VIP - Grass 2 Grace
Альбом Grass 2 Grace
дата релиза
08-12-2006



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.