2Face Idibia - Odiya текст песни

Текст песни Odiya - 2Face Idibia



Help me spread this message like Globacom Make nobody come here dey
come dey form I know say no be everybody follow come And no be every
(breast*) wey be silicon Ehen Make dem no come dey wash you And make
you do exactly what you wan do Make you no say I no tell you Make you
no let devil come dey use you But if I tell you say I love you Abeg
abeg no go turn me your mugu Airtime 30 billion no go do you Airtime
(?) oga no go see you Ehen And if I start to dey stress you Let me
know because I no want to vex you Bottom line,
na only you wey know you The same time you go do wetin wey favour you
Ahh Oyi A lo mayen ko ri gbo So make we do the thing jeje,
make we do the live-show Eh aih eh eh Oyi A lo mayen tu gbo So just
be living your life and do the thing jeje,
live-show If body dey hot you, drink water No come,
come dey form like butter Because I know say you
know say I know you And no be every dressing go fit you (
Ehen!) Make you no make me mara eh Attentiveness for my matter eh I
no fit halla I no fit shout I no wan make,
na me and you dem talk about And if I tell you say I like you Abeg no
let shakara come dey kill you Airtime 30 billion no go do you Airtime
(?) oga no go see you Ehen And if I start to dey stress you Let me
know because I no want to vex you Bottom line,
na only you wey know you The same time you go do wetin wey favour you
Ahh Oyi A lo mayen ko ri gbo So make we do the thing jeje,
make we do the live-show Eh aih eh eh Oyi A lo mayen tu gbo So just
be living your life and do the thing jeje,
live-show Ahh Oyi A lo mayen ko ri gbo So make we do the thing jeje,
make we do the live-show Eh aih eh eh Oyi A lo mayen tu gbo So just
be living your life and do the thing jeje,
live-show Make you dey check yourself Before you come dey do wetin go
cast you Cause I don try for your matter Make you butter,
make you no dey do pass you Cause I go do my own and you go do your
own Anything wey remain na bone we go bone Cause life is
too short for debating Levels too cure for you, na wetin?
Ahh Oyi A lo mayen ko ri gbo So make we do the thing jeje,
make we do the live-show Eh aih eh eh Oyi A lo mayen tu gbo So just
be living your life and do the thing
jeje, live-show Live show, live show




2Face Idibia - Rewind Select Update
Альбом Rewind Select Update
дата релиза
17-02-2015




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.