Текст песни Only Me - 2Face Idibia
If
to
say
nah
just
me,
I'll
beliving
like
I
don't
care
Live
my
life
until
nobody
dare
If
nah
just
me,
I'll
be
doing
anyhow
Because
nobody
go
dey
a
To
challenge
me
Nobody
supernatural
Live
versus
spirit
of
the
carnvial
The
personality
no
matter
at
all
Individuality
cannot
make
us
tall
I
sing,
I
sing,
for
all
y'all
Don't
let
anybody
push
you
to
the
wall
Nah
community
na
in
make
us
tall
Secret
society
na
in
break
us
all
I
don't
want
to
be
talking
Like
a
preacher
at
all
I
no
want
to
do
as
I
sabi
pass
ball
I
know
say
eno
be
Everybody
e
sabi
play
ball
But
arise,
o
compatriot,
if
Nigeria
call
Some
make
you
just
dey
do
Your
thing,
make
I
do
my
thing
Live
and
let
living
instead
Of
to
be
feeling
like
a
king
On
top
of
nothing,
stop
the
Bragging
on
top
the
posing
Because
you
know
say
only
Na
vanity
vanishing
Malo
ro
kpe,
omo
kpe
Nikan
lo
ma
lowo,
Malo
ro
kpe
no
be
gbogbowa
Wey
go
make
this
money
Malo
ro
kpe,
omo
kpe
Nikan
lo
ma
lowo,
Malo
ro
kpe
no
be
gbogbowa
Wey
go
make
this
money
I
said,
who
get
ear,
make
them
hear
No
go
tell
anybody
say
you
see
me
for
here
If
nah
only
me,
you
know
say
I
no
go
care
Just
like
everybody
I
wish
life
was
fair
Only
me,
there
will
be
no
One
for
me
to
dare
Nobody
to
follow
me,
Scatter
money
in
the
air
No
one
to
lean
on
in
terms
of
despair
Too
much
of
everything,
we
No
want
to
share
with
with
It
will
be
only
me
going
to
the
cinema
No
girlfriend
to
tell
once
in
A
while
say
'free
me
ma'
But
now
I
got
Funke,
Enenu
and
Chindima
Cos
I
am
the
only
superman
in
the
area
Some
make
you
just
dey
do
Your
thing,
make
I
do
my
thing
Live
and
let
living
instead
Of
to
be
feeling
like
a
king
On
top
of
nothing,
stop
the
Bragging
on
top
the
posing
Because
you
know
say
only
Na
vanity
vanishing
Malo
ro
kpe,
omo
kpe
Nikan
lo
ma
lowo,
Malo
ro
kpe
no
be
gbogbowa
Wey
go
make
this
money
Malo
ro
kpe,
omo
kpe
Nikan
lo
ma
lowo,
Malo
ro
kpe
no
be
gbogbowa
Wey
go
make
this
money
If
to
say
nah
just
me
Nobody
go
hear
my
story
Nobody
complaining
Until,
nah
just
me
That's
why
we
need
love
And
unity
So
I
sing,
say
say
Malo
ro
kpe,
omo
kpe
Nikan
lo
ma
lowo,
Malo
ro
kpe
no
be
gbogbowa
Wey
go
make
this
money
Malo
ro
kpe,
omo
kpe
Nikan
lo
ma
lowo,
Malo
ro
kpe
no
be
gbogbowa
Wey
go
make
this
money
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.