2slik - MOVE (feat. Magnito , Big smart) текст песни

Текст песни MOVE (feat. Magnito , Big smart) - 2slik



Ok!
Ayayaya!
Ayoyoyo!
Ayaya
Eyes on zen
EYO say!
Move it!
Are u ready with the move eh?
Are you ready ready ready?
No come my ear dey tell me story
(Story Story oh)
No question me
I no be siri
(Siri Siri oh)
Shey you tell me say
You go whine am for me?
Abeg you Baby
No dey whine me
Oh baby!
Move oh, Move oh
Oh baby!
Move oh, Move oh
Oh baby!
Move oh, Move oh
Oh baby!
Move oh, Move oh
Shawty body banging
She's been showing off
Shawty show me something
Make abobi off
Shawty body banging
She's been showing off
Shawty show me something
Make abobi off
Hmm hmm hmm hmm hmm
No come my ear dey tell me story
Haba DoDo
I know person wey too like to grove
I sabi person wey too like awuf
I'm with dogs
All of us dey woof (woof)
Na girl wey gather na him we approve
Danla subani
Inlashi in chinye
Tanada hanka likuma
Tana de chikin ye
Ganta haskie
Kama wanyie finye
Chikin na poof
Kama wanyie gineh
Don't bother
I Dey inside winebar dey chill
Come order
Na make up i dey see so
Or na brown powder
Like fashola
Me i don find the camcorder
No come my ear dey tell me story
(Story Story oh)
No question me
I no be siri
(Siri Siri oh)
Shey you tell me say
You go whine am for me?
Abeg you Baby
No dey whine me
Oh baby!
Move oh, Move oh
Oh baby!
Move oh, Move oh
Oh baby!
Move oh, Move oh
Oh baby!
Move oh, Move oh
Shawty body banging
She's been showing off
Shawty show me something
Make abobi off
Shawty body banging
She's been showing off
Shawty show me something
Make abobi off




2slik - MOVE
Альбом MOVE
дата релиза
13-05-2022




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.