2slik - Dope текст песни

Текст песни Dope - 2slik



OK!
Dj qube
Yayayaya!
Hook
My girl Ar Dope
Like cigar wey no get filter
My girl ar Gold
These other girls silver
My girl Ar Dope
Like cigar wey no get filter
My girl ar Gold
These other girls silver
My girl ar Dope
Na she wey dey give me hope
My girl Dope Dope
My girl ar dope
Body shape a bottle coke
My girl ar Dope dope
My girl ar Dope
Na she wey dey give me hope
My girl Dope Dope
My girl ar dope
Body shape a bottle coke
My girl ar Dope dope
Sim simar
Who got the keys to my
Beamer
Sim simar
Who got the keys to my
Beamer
Wetin I go do without you baby oh
I swear down I dey feel your body girlie oh
When I dey with you baby I'm good to go
Ain't no bastard wey go fit to stop me oh
My girl ar stand fit
Anybody wanna knock you down
Can't fit
You're my birthday gift
I can't wait to unwrap it
Yaya!
My girl Ar Dope
Like cigar wey no get filter
My girl ar Gold
These other girls silver
My girl Ar Dope
Like cigar wey no get filter
My girl ar Gold
These other girls silver
My girl ar Dope
Na she wey dey give me hope
My girl Dope Dope
My girl ar dope
Body shape a bottle coke
My girl ar Dope dope
My girl ar Dope
Na she wey dey give me hope
My girl Dope Dope
My girl ar dope
Body shape a bottle coke
My girl ar Dope dope
I wanna dey with you all day
I wanna dey with you all night
I wanna take you somewhere
We can make love under the moon light
I wanna dey with you all day
I wanna dey with you all night
I'm for real my baby
No be tales by moonlight
I'm falling for you
Baby my baby
I'm falling for you
I dey trip for your matter
Baby girl I'm falling for you
I'm for youuuuu
Papi chulo
Sim simar
Who got the keys to my
Beamer
Sim simar
Who got the keys to my
Beamer
My girl Ar Dope
Like cigar wey no get filter
My girl ar Gold
These other girls silver
My girl Ar Dope
Like cigar wey no get filter
My girl ar Gold
These other girls silver
My girl ar Dope
Na she wey dey give me hope
My girl Dope Dope
My girl ar dope
Body shape a bottle coke
My girl ar Dope dope
My girl ar Dope
Na she wey dey give me hope
My girl Dope Dope
My girl ar dope
Body shape a bottle coke
My girl ar Dope dope
Outro
My girl ar dope



Авторы: Harold Esindu


2slik - Dope
Альбом Dope
дата релиза
13-11-2017

1 Dope



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.