50ty Puff feat. Ola Pizzle josshbright - Murder club текст песни

Текст песни Murder club - 50ty Puff



Oh no
Step to the club dem know
Dem know dem know
Me and my guys dem knows
Oh oh oh
Step to the club dem know
Dem know dem know
Oh no
Step to the club dem know
Dem know dem know
Me and my guys dem knows
Oh oh oh
Balling every club dem know
Hey oh no
Ati jase lo jase lo
Ati gbowo lo gbowo lo
Ati sase lo sase lo
Ati gbobowo lo
Murder the club with all the bitc**h
Murder the club spent all the cash
Murder the club Spend all the dollars
Spend all the Naira
I know tomorrow go better
I know tomorrow go be for me
So I where my shoes and I buckle am
Anyhow e be kanma for fun wa oo
I hope you see as I be hustler
I hope you see as I dey struggle now
Cause you call me and ino pick am
No mean sey you go San ju pa oo
Murderer club
We go Jaye jaye
We go fowo shere
Murderer club
O yeah o yeah Onana
Murderer club
We go ball ball ball
Till we fall fall fall
Murderer club
We go ball oo
Till we fall oo
Ll eh
I Dey hit their mental mental
Shey you Dey feel instrumental mental
I'm not your regular regular
I feel alive tonight
I Dey hit their mental
Shey you Dey feel the ment
E dey burst medulla
Gbedu wey high
Wey high high
Again
I'm high on life
Omo I feel alive
Gbedu wey Dey burst medulla
No one deserve to suffer
I'm high on life
Gbedu wey Dey burst medulla
No man deserve to suffer
Just wanna feel free tonight
He he
I know tomorrow go better
I know tomorrow go be for me
So I where my shoes and I buckle am
Anyhow e be kanma for fun wa oo
I hope you see as I be hustler
I hope you see as I dey struggle now
Cause you call me and ino pick am
No mean sey you go San ju pa oo
Murderer club
We go Jaye jaye
We go fowo shere
Murderer club
O yeah o yeah Onana
Murderer club
We go ball ball ball
Till we fall fall fall
Murderer club
We go ball oo
Till we fall oo
Eli jah jah elo
Oh baby wa je kama roll
Gbesumo mi mapariwo
I go buy you Chevrolet Kamaro yeah
Eli jah jah elo
Oh baby wa je kama roll
Gbesumo mi mapariwo
I go buy you Chevrolet Kamaro yeah
I know tomorrow go better
I know tomorrow go be for me
So I where my shoes and I buckle am
Anyhow e be kanma for fun wa oo
I hope you see as I be hustler
I hope you see as I dey struggle now
Cause you call me and ino pick am
No mean sey you go San ju pa oo
Murderer club
We go Jaye jaye
We go fowo shere
Murderer club
O yeah o yeah Onana
Murderer club
We go ball ball ball
Till we fall fall fall
Murderer club
We go ball oo
Till we fall oo



Авторы: Ibrahim Opeyemi


50ty Puff feat. Ola Pizzle josshbright - 50TYGLOBALGRATITUDE
Альбом 50TYGLOBALGRATITUDE
дата релиза
24-06-2022




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.