Dalz - Tonight текст песни

Текст песни Tonight - Dalz




Baby tonight
For your loving I be night
I be night
Tell me all you want in a man
I get it plenty and I go forfeit
Antin wey de cause you trouble
Abena you know me i love you
I want to keep loving you
Tonight
I know say you dey chest all the pain
Wey other men make you to feel
But let me be your remedy(remedy eee)
You sabi love
Sabi love
Sabi do all the things other girls no fit do
Nah why me I go love on you (love on you)
Nah give me one million reason to leave you
My girl I swear Girl I no fit leave you
Nah why me I dey love on you
Love on you
Baby tonight for your loving I be night
Fight for your love make me a winner
Cause this loving be divine
E be divine love
Baby tonight for your loving I be night
Fight for your love make me a winner
Cause this loving be divine
E be divine love
See
So many reasons to not believe in the things I say
Girl I see see your pain
But since you don cross my way
Love you complete
Love you unique
Promise you it will be different this time
Let's take for instance
I will be there by your side when you need a real man
Cos You sabi love
Sabi love
Sabi do all the things other girls no fit do
Nah why me I go love on you (love on you)
If them me a million reason to leave you
My girl I swear Girl I no fit leave you
Nah why me I dey love on you
Love on you
Baby tonight for your loving I be night
Fight for you love make me a winner
You know the loving e be divine
E be divine love
Baby tonight for your loving I be night
Fight for you love make me a winner
You know the loving e be divine
E be divine love





Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.