A1 Bobby - Boys - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни A1 Bobby - Boys




Boys
Les garçons
Men at work coming through
Les hommes au travail arrivent
A1
A1
A1
A1
They no wan free me
Ils ne veulent pas me laisser tranquille
I say they no wan free my matter
Je leur dis qu'ils ne veulent pas me laisser tranquille
Me I wan go track reff
Je veux aller rouler dans une belle voiture
I wan go track highness
Je veux aller rouler dans une belle voiture
I no even get license
Je n'ai même pas de permis
I still wan go track Benz
Je veux quand même rouler en Benz
Niggas jus dey cap nonsense
Les mecs racontent des bêtises
Based on say I never cop Benz
Parce que je n'ai jamais eu de Benz
Nonsense
Bêtises
You wey get Es 350 and Benz how much wey you don see sef nothing
Toi qui as une ES 350 et une Benz, tu as vu combien tu as gagné ? Rien
You wey get Es 350 and Benz how much wey you don see sef the least
Toi qui as une ES 350 et une Benz, tu as vu combien tu as gagné ? Au moins
You wey get Es 350 and Benz how much wey you don see sef the barest
Toi qui as une ES 350 et une Benz, tu as vu combien tu as gagné ? Le minimum
They no wan free me
Ils ne veulent pas me laisser tranquille
I'm brazy
Je suis fou
I say they no wan free me
Je leur dis qu'ils ne veulent pas me laisser tranquille
My matter
Ma situation
Yes cos im brazy
Oui, parce que je suis fou
You know since when the boy don dey clear
Tu sais depuis combien de temps le garçon est clair
They no no since when the boy don dey clear
Ils ne savent pas depuis combien de temps le garçon est clair
They no no since when me and od dey clear
Ils ne savent pas depuis combien de temps moi et Od sommes clairs
Boys wey I put through sef dem dey clear
Les mecs que j'ai mis en avant, eux aussi sont clairs
They no wan free me
Ils ne veulent pas me laisser tranquille
Cos im brazy
Parce que je suis fou
I say they no wan free me
Je leur dis qu'ils ne veulent pas me laisser tranquille
My matter
Ma situation
Omo millihillz you burst my head for this one sha
Omo millihillz, tu m'as fait exploser la tête avec ça
I gotta give it to you
Je dois te le dire
Gotta give it to you
Je dois te le dire
You no know since when me and boys don dey clear
Tu ne sais pas depuis combien de temps moi et les mecs sommes clairs
You no know since when me and boys don dey clear
Tu ne sais pas depuis combien de temps moi et les mecs sommes clairs
Me and my niggas I swear we dey clear
Moi et mes mecs, je te jure qu'on est clairs
Me and od
Moi et Od
Swears we dey clear
Je te jure qu'on est clairs
Me and Jayplug sef we dey clear
Moi et Jayplug aussi, on est clairs
Me and Bigshot swear we dey clear
Moi et Bigshot, je te jure qu'on est clairs
Me and Apo I swear we dey clear
Moi et Apo, je te jure qu'on est clairs
Me and Muna I swear we dey clear
Moi et Muna, je te jure qu'on est clairs
Nooo cap
Pas de cap
All man gats to clear
Tout le monde doit être clair
All man gats to clear
Tout le monde doit être clair
If not your pocket go red
Sinon, ta poche va être rouge
I no dey like hear all these kind things wey be say one of my niggas pocked don red
Je n'aime pas entendre toutes ces choses comme quoi un de mes mecs a la poche rouge
Hmm omo omo
Hmm omo omo
My nigga go clear
Mon mec sera clair
Go clear
Clair
Even if na Bare
Même si c'est juste le minimum
Bareee
Le minimum
The barest minimum
Le minimum absolu
Barests
Le minimum
Im chasing Maximums
Il poursuit le maximum
Maximums
Le maximum
You're chasing minimums
Tu poursuis le minimum
They saying your rap is so whack
Ils disent que ton rap est nul
But they're saying my rap is subliminal
Mais ils disent que mon rap est subliminal
I fuck olosho I no gree pay olosho
Je couche avec les filles, je ne veux pas les payer
They say I be criminal
Ils disent que je suis un criminel
Criminal
Criminel
I wasn't born a criminal
Je ne suis pas criminel
I turned my self to a criminal
Je me suis transformé en criminel
I turned myself to a criminal cause the country I stay in is difficult
Je me suis transformé en criminel parce que le pays je vis est difficile
Naija
Le Nigéria
A1 wetin you talk
A1, qu'est-ce que tu dis
The country is difficult
Le pays est difficile
The country is difficult
Le pays est difficile
Popo be killing us
La police nous tue
Them still dey talk about secret cult
Ils parlent encore de sectes secrètes
Any baga or any alaye wey come dey dey reason me signing up
Tout baggy ou tout alaye qui vient me parler de rejoindre un groupe
Wo
Eh bien
God go punish your signing up
Dieu punira ton inscription
You still dey there you dey carry gun
Tu es toujours là, tu portes un pistolet
Your mates dey there them dey carry block
Tes camarades sont là, ils portent des briques
You still dey there dey dey carry gun
Tu es toujours là, tu portes un pistolet
Me I dey here I dey hustle block
Moi, je suis ici, je fais des affaires avec des briques
You no no since when me I dey clear
Tu ne sais pas depuis combien de temps je suis clair
You no no since when me I don dey clear
Tu ne sais pas depuis combien de temps je suis clair
You no no since when me and Od dey clear
Tu ne sais pas depuis combien de temps moi et Od sommes clairs
Boys wey I put through clear
Les mecs que j'ai mis en avant sont clairs
Boys wey I put through clear
Les mecs que j'ai mis en avant sont clairs
You no dey see the sweats wey me and men dey wear
Tu ne vois pas la sueur que moi et les hommes portons





Авторы: Okeke Arthur


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.