A1 Bobby - Boys текст песни

Текст песни Boys - A1 Bobby



Men at work coming through
A1
A1
They no wan free me
I say they no wan free my matter
Me I wan go track reff
I wan go track highness
I no even get license
I still wan go track Benz
Niggas jus dey cap nonsense
Based on say I never cop Benz
Nonsense
You wey get Es 350 and Benz how much wey you don see sef nothing
You wey get Es 350 and Benz how much wey you don see sef the least
You wey get Es 350 and Benz how much wey you don see sef the barest
They no wan free me
I'm brazy
I say they no wan free me
My matter
Yes cos im brazy
You know since when the boy don dey clear
They no no since when the boy don dey clear
They no no since when me and od dey clear
Boys wey I put through sef dem dey clear
They no wan free me
Cos im brazy
I say they no wan free me
My matter
Omo millihillz you burst my head for this one sha
I gotta give it to you
Gotta give it to you
You no know since when me and boys don dey clear
You no know since when me and boys don dey clear
Me and my niggas I swear we dey clear
Me and od
Swears we dey clear
Me and Jayplug sef we dey clear
Me and Bigshot swear we dey clear
Me and Apo I swear we dey clear
Me and Muna I swear we dey clear
Nooo cap
All man gats to clear
All man gats to clear
If not your pocket go red
I no dey like hear all these kind things wey be say one of my niggas pocked don red
Hmm omo omo
My nigga go clear
Go clear
Even if na Bare
Bareee
The barest minimum
Barests
Im chasing Maximums
Maximums
You're chasing minimums
They saying your rap is so whack
But they're saying my rap is subliminal
I fuck olosho I no gree pay olosho
They say I be criminal
Criminal
I wasn't born a criminal
I turned my self to a criminal
I turned myself to a criminal cause the country I stay in is difficult
Naija
A1 wetin you talk
The country is difficult
The country is difficult
Popo be killing us
Them still dey talk about secret cult
Any baga or any alaye wey come dey dey reason me signing up
Wo
God go punish your signing up
You still dey there you dey carry gun
Your mates dey there them dey carry block
You still dey there dey dey carry gun
Me I dey here I dey hustle block
You no no since when me I dey clear
You no no since when me I don dey clear
You no no since when me and Od dey clear
Boys wey I put through clear
Boys wey I put through clear
You no dey see the sweats wey me and men dey wear



Авторы: Okeke Arthur


A1 Bobby - Plugged With A1
Альбом Plugged With A1
дата релиза
28-05-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.