Текст песни




Oyi! Awi!
Call me AIRDEW
Many people are poor, dem poor, na money they calling for
Some people are dangerous, dem dangerous
Holding some people progress
Blood suckers, evil doers grace suckers, glory takers, aye
Na blood they calling for, awi!
Holy Father, holy Michael come (ah, ah, ah, ah)
Badman dey area, dey no wan boys succeed
Holy Father holy jireh come (ah, ah, ah, ah)
Badman dey area, dey no want boys succeed
Come, come with thunder (ah, ah, ah, ah), come with fire
Make them tire, aye!
Come, come with thunder come with fire, make them tire
Wetin we do badman, I no know me, I don't know, (I don't know)
Ayi, every man get him calling (ah, ah, ah, ah)
Oya, face your calling (face your calling)
Forget another man calling (another man calling)
Ayi, we go live we go die, (we go die)
Just one day, I say just one day, (we go die!)
Holy Father, holy Michael come, (ah, ah, ah, ah)
Badman dey area, dey no wan boys succeed
Come, come with thunder, (ah, ah, ah, ah), come with fire
Make them tire, aye!
Come, come with thunder, come with fire, make them tire
Holy Father, holy Michael come, (ah, ah, ah, ah)
Badman dey area, dey no wan boys succeed
Come, come with thunder (ah, ah, ah, ah), come with fire, make them tire
Come, come with thunder, come with fire, make them tire



Авторы: Airdew, Airdew Airdew


AIRDEW - Street Preacher 2.0
Альбом Street Preacher 2.0
дата релиза
10-03-2023



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.
Загрузка
Загрузка