Adekunle Gold - 5 Star текст песни

Текст песни 5 Star - Adekunle Gold



(It's Kel P Vibes)
See, I don't look like wetin I don see
I will never forget the 90s
Many nights, I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crisis
Thank you for the journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story, ó pọ', ó pọ'
Fire can't cool, I'm ever blazin'
I roll deep with the Almighty
Ayé 5 Star ń jẹ o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
Ayé 5 Star ń jẹ o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
Money, no filter
Don't let them fool ya
Make your raba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down when I pull up, pull up
I'll be your liquor, fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undеrtaker
They scared whеn I pull up, pull up
Yeah, I rode my fear when I pull up, pull up
Kúnlé from Ikotun and I be reppin'
Shout out to Agege, that city raised me
Ask my crew, dem dey love me, love me
Them call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o, Jah o
Ayé 5 Star ń jẹ o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
Ayé 5 Star ń jẹ o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
Ayé 5 Star ń jẹ o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula
Ayé 5 Star ń jẹ o
I dey try for myself
VIP, no regular
Can't copy this formula



Авторы: Oladayo Oyinlola Olatunji, Peter Kelvin Amba Udoma, Kosoko Adekunle


Adekunle Gold - 5 Star - Single
Альбом 5 Star - Single
дата релиза
15-07-2022

1 5 Star




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.