Adekunle Gold - It Is What It Is текст песни

Текст песни It Is What It Is - Adekunle Gold



so rOoo
(Hold on)
It is what it is
Ma wo bẹ Ooo
(Leave am)
People wey no dey feed you
Always the first to talk about you
(Your life)
Look at the irony, shame you for public
Con dey beg you for side
Don't get it twisted oo
I no dey kiss ass that shit is not healthy
Keeping my distance oh
Some people are worst than pandemic
If you go cost my peace
Then I go take my leave
If no be money, do not disturb me please
If go cost my peace eeee
That some expensive sh*t, ooo
If no be money, do not disturb me please
Ma so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
Ma so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ Ooo, leave am
Money no dey bring happiness
Na when I get money I realize oo
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
Sey bad time too never last
Ẹlẹmi lọ máa Last ooo
Life comes at you so fast
Small time you don become wetin you hate oooo
OK eeehh
They hate their life and they're lonely
No energy for nobody, wey no dey happy for me
Ok eh, you hate your life
And you're lonely, no energy for nobody
No waste your time and I no see you
If go cost my peace eee, den I go take my leave
If no be money, do not disturb me please eee
If go cost my peace eee, that some expensive sh*t oh!
If no be money, do not disturb me please
so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
so rooo, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ ooo, leave am
Leave am... Leave am
It is what it is




Adekunle Gold - It Is What It Is
Альбом It Is What It Is
дата релиза
30-04-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.