Текст песни President (Dub Mix) - African China
You
go
fear
Say,
even
though
I
walk
through
the
valley
and
the
shadow
of
death
I
fear
no
wish
Because
God
dey
my
side
Nelson
Brown
Paro
Food
no
dey
Brother
eh,
water
no
dey
And
our
country
no
good
oh
Everyday
forty
bone
dey
for
owner
eh
War
man
wey
thief
my
girl,
man
dem
go
show
Him
face
for
crime
fighter
(crime
fighter)
Rich
man
wey
thief
money
omo,
we
no
Dey
see
their
face
before
crime
fighter
Tell
me
something
I
don't
know
why
Rich
man
go
dey
halla
que
ah
(put
men)
Poor
man
go
dey
shan
(na
wan
na
me)
Rich
man
go
dey
halla
que
ah
(put
men)
Poor
man
go
dey
shan
(na
wan
na
me)
Make
una
lead
us
well
No
let
this
nation
to
fall
inside
well
Mr.
President,
lead
us
well
If
you
be
governor,
govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oil
no
dey
Brother
eh,
transportation
no
dey
And
our
road
no
good
oh
Nwata
buru
ne
pa
people
oh
No
get
light
Everybody
just
dey
halla
Well
no
dey,
na
how
we
wan
survive
Many
youths
ready
for
work
but
as
work
no
dey,
na
how
dem
wan
survive
We
be
giant
of
Africa
but
oil
since
enter
Ghana
na
waye
My
God,
policeman
go
see
white,
he
go
Tell
you
say
I
say
that
thing
na
red
Tell
me
something
I
don't
know
Make
una
lead
us
well
No
let
this
nation
to
fall
inside
well
Mr.
President,
lead
us
well
If
you
be
governor,
govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Alhaji
wey
put
tanki
say
the
name
of
the
party
People
destroying
people
na
the
name
of
the
party
Election
for
my
country
na
paddy
paddy
Wayo
wayo,
arranging
honey
People
wey
for
dem
thing
still
dey
living
say
This
na
disgrace,
I
am
so
ashamed
Me
don
collect
shop
permit,
collect
trading
permit,
radio
permit
You
still
dey
burn
shop
You
wan
tell
me
say
you
no
know
when
dem
pay
Why
you
dey
make
us
dey
living
say
Make
una
lead
us
well
No
let
this
nation
to
fall
inside
well
Mr.
President,
lead
us
well
If
you
be
governor,
govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Omo
nothing
dey
pa
Anything
wey
pa
na
wish
Amekudis
omo
no
le
le
Kenkey
Food
no
dey
Brother
eh,
water
no
dey
And
our
country
no
good
oh
Everyday
forty
bone
dey
for
owner
eh
War
man
wey
thief
my
girl,
man
dem
go
show
Him
face
for
crime
fighter
(crime
fighter)
Rich
man
wey
thief
money
omo,
we
no
Dey
see
their
face
before
crime
fighter
Tell
me
something
I
don't
know
why
Rich
man
go
dey
halla
que
ah
(put
men)
Poor
man
go
dey
shan
(na
wan
na
me)
Rich
man
go
dey
halla
que
ah
(put
men)
Poor
man
go
dey
shan
(na
wan
na
me)
Make
una
lead
us
well
No
let
this
nation
to
fall
inside
well
Mr.
President,
lead
us
well
If
you
be
governor,
govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oil
no
dey
Brother
eh,
transportation
no
dey
And
our
road
no
good
oh
Nwata
buru
ne
pa
people
oh
No
get
light
Everybody
just
dey
halla
Well
no
dey,
na
how
we
wan
survive
My
God,
many
youths
ready
for
work
but
As
work
no
dey,
na
how
dem
wan
survive
We
be
giant
of
Africa
but
oil
since
enter
Ghana
na
waye
My
God,
policeman
go
see
white,
he
go
Tell
you
say
I
say
that
thing
na
red
Tell
me
something
I
don't
know
Make
una
lead
us
well
No
let
this
nation
to
fall
inside
well
Mr.
President,
lead
us
well
If
you
be
governor,
govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
Oya
lead
us
well
(neme)
Govern
us
well
If
you
be
senator,
senatam
well
If
you
be
police,
police
well
well
No
dey
take
bribe
1 Africa
2 My Name
3 Government Bad
4 Home Call
5 Loving U Everyday
6 Sweet Mama
7 Forgive Me
8 Jehovah Good Morning
9 President (Dub Mix)
10 Anu Gboko
11 Baba God
12 Burn Dem Political Thieves
13 Boko Haram
14 Proudly Nigerian
15 E Bi Like Say
16 Dancing Time
17 Ghen Ghen
18 Ijeoma (Dub Mix)
19 I No Be Bay Bay Bay
20 Black Woman
21 If You Love Somebody (feat. Faze)
22 Sherelo
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.