Ajebo Hustlers - Yafun Yafun текст песни

Текст песни Yafun Yafun - Ajebo Hustlers



Ehn-ehn
Oh no, no-no-no-no oh
Reminiscin' on the night, you gave me gently
Taichi on the bed, you gave me Jet Li
Girl, I really want to tell you 'cause I can't see
Na angle 90 wey you give me, girl I can't think, no
In my mind, baby girl, you're long gone
When I miss you then you should know that I'm bored, bored
You dey kill me slow
Low, low-wu-wu-wu
I was searchin' for love unfortunately
You made your way to my head
You wan dissect me
Lure me down to your heart
You wan arrest me
Spite me up to the core indirectly
All I gave you was love, so, why you hate me?
Push badman to the floor, you wan sedate me
Someone come through the door
Somebody save me
Oh no, no-no-no-no
Say, ige gbum madu
Tinuke, ige gbum madu
If we marry, I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff, wetin happen?
Ige gbum madu
Tinuke, ige gbum madu
If we marry, I go do magun (ayyy)
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun (oh-oh)
Wan make man kpuff, wetin happen?
Tolani, you see eh
You dey make me Reminisce like Ibile
Those days she dey tell me "to fimile"
If you know how e dey be eh
I was ready to enter Kiri Kiri eh
'Til I find out say na triangular compass the Barny gimme eh
Ela
She dey form activity but she dey chop eba
She dey tell me "no be beans and if it's not ewa"
She's like "whatever"
I'm like "sera sera"
She's fine, o fuwa sewa
Ige gbum madu
Tinuke, ige gbum madu
If we marry, I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff, wetin happen?
Ige gbum madu
Tinuke, ige gbum madu
If we marry, I go do magun (ayyy)
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun (oh-oh)
Wan make man kpuff, wetin happen?
She dey put me for sukus
She dey use me catch cruise
Abi na wetin she smoke or she booze?
When dey make her she dey snooze
On a manchi wey doings dey ooze
Them been tell me say the Barny loose
Tinuke, I want to know where you're goin' when you're out the door?
Would you pick the phone when I dey call?
Girlie, I want to know
No dey dull me, girlie give me love
No dey dull me, give me some more
Girlie, I want to know
Ige gbum madu
Tinuke, ige gbum madu
If we marry, I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff, wetin happen?
Ige gbum madu
Tinuke, ige gbum madu
If we marry, I go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff, wetin happen?
Ehn-ehn
(Avante)
Don't nuh
Make way, bad boys comin' through
Ajebo Hustlers
Kpos Lifestyle 1



Авторы: Akaeze Azuka, George Dandeson, Precious Isaiah


Ajebo Hustlers - Yafun Yafun - Single
Альбом Yafun Yafun - Single
дата релиза
14-07-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.