AkwaNitty - Thank God текст песни

Текст песни Thank God - AkwaNitty




May God be praise
Akwa
Thank God for the life am living today
Blessings of God in my life i can't count
Thank God for the life am living today
Favour of God in my life i can't count
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am teh teh eh
If no be God na wetin we for do
The work too hard
We still the carry on
If no be God wemen for no born
Some na operation
We still the than God
Why you the worry
Why you the para
Why you the worry
My brother thank God
Why you the the worry
Why you the para
Why you the worry
My sister thank God
Thank God for the life am living today
Blessings of God in my life i can't count
Thank God for the life am living today
Favour of God in my life i can't count
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am teh teh eh
Even if you no get plenty
Still the padu the one wey God give you
Many on the street
No food to chop
Them still the padu the one wey God give them
Why you the the worry
Why you the para
Why you the worry
My brother thank God
Why you the the worry
Why you the para
Why you the worry
My sister thank God
Thank God for the life am living today
Blessings of God in my life i can't count
Thank God for the life am living today
Favour of God in my life i can't count
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am teh teh eh
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am since
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am since
If brother get the life i dey live o
Him for take am since
If sister get the life i the live o
She for take am teh teh eh
Akwa



Авторы: Nsisong John


AkwaNitty - Musical Secret Unfold
Альбом Musical Secret Unfold
дата релиза
26-12-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.