Alight Rhap - On A Low текст песни

Текст песни On A Low - Alight Rhap



As a Badboy me no dey catch feelings
Catch feelings
Bless me jah. Moni family
Family
Wire my Aza Pelu gratuity
Ki emi masehy ri ogun Calamity
Eh eh eh
Believer don dey panicking
Panic
Make my image no go tarnish
Tarnish
If nah my sin Baba dariji
Make me no go loose my sanity
Many many thing wey una go see
If i dey take pills nah to chill
Me no dey get time for their Abosi
Me go drop flows wey una go feel
Me been Striving all day All for the money
Late sleeping waking early morning
Me no get nobody Baba Iwo ni moni
Sacrifice my faith for the money
Got me and my Niggas pull up in our ride
All this people's talk say I bad
I check my hand I see say I no get time
If I make am Õmõ no be crime
But me just dey on a low
As e dey go emi omo oro
Carry your body je ka jo
I know need intro you already know
But me just dey on a low
As e dey go emi omo oro
Carry your body je ka jo
I know need intro you already know
Nah them dey wish me bad
Them wanna see me blind
Them know wanna see me shine
Even tho them wanna see me die
Oh no Kole shele
Eni bani kafall lomajele
Bars poninu seh oma tele
Wetin xup oga Ade jor kiloshele
No go dey play me
Why you wan dey play me
If no be money matter edakun ema pe mi
Nah me get my problem ele mo bo sheyn Shey mi
(Nah me get my problem ele mo bo sheyn Shey mi)
I'm gonn do it today nd do it forever
Try dey chop life bro No one lives Forever
Ki awon mafa wahala ki awa magba paper
If it's not about money Boya ki e pe mi Later!
I told them the truth I don't know why them hate me
I too sure (2sure) like bet I told them make dem stake me!
I Stand on my ten toes nothing fit shake me
I be like Rock of Ages Nothing fit break me
Mama don talk say Imole Masunle
No worry Your hustle go pay
I No know the time but e no go tey
Everyday me been working for the money
Late sleeping waking early morning
Oh lord I must to get this money
Make me and my Niggas pull up in our ride
All this people's talk say I bad
I check my hand I see say I no get time
If I make am Õmõ no be crime
But me just dey on a low
As e dey go emi omo oro
Carry your body je ka jo jo
I know need intro you already know
I am Alight Rhap Yeah Yah Yah Yah Yah



Авторы: Abiodun A’light


Alight Rhap - On A Low
Альбом On A Low
дата релиза
10-06-2023




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.