Alight Rhap - On a Low (Sped Up) - перевод текста песни на французский

Текст и перевод песни Alight Rhap - On a Low (Sped Up)




On a Low (Sped Up)
On a Low (Sped Up)
As a Badboy me no dey catch feelings
En tant que Badboy, je ne ressens pas d'émotions
Bless me jah. Moni family
Bénis-moi jah. Moni famille
Wire my Aza Pelu gratuity
Transfère ma gratuité Aza Pelu
Ki emi masehy ri ogun Calamity
Ki emi masehy ri ogun Calamity
Believer don dey panicking
Les croyants paniquent
Make my image no go tarnish
Ne ternis pas mon image
If nah my sin Baba dariji
Si c'est mon péché, Baba dariji
Make me no go loose my sanity
Ne me laisse pas perdre la raison
Many many thing wey una go see
Beaucoup de choses que tu verras
If i dey take pills nah to chill
Si je prends des pilules, c'est pour me détendre
Me no dey get time for their Abosi
Je n'ai pas le temps pour leurs Abosi
Me go drop flows wey una go feel
Je vais lâcher des flows que tu vas ressentir
Me been Striving all day All for the money
Je me suis battu toute la journée, tout pour l'argent
Late sleeping waking early morning
Me réveiller tard et me lever tôt le matin
Me no get nobody Baba Iwo ni moni
Je n'ai personne, Baba Iwo ni moni
Sacrifice my faith for the money
J'ai sacrifié ma foi pour l'argent
Got me and my Niggas pull up in our ride
Moi et mes potes, on arrive en voiture
All this people's talk say I bad
Tous ces gens disent que je suis méchant
I check my hand I see say I no get time
Je regarde mes mains, je vois que je n'ai pas de temps
If I make am Õmõ no be crime
Si je réussis, ce n'est pas un crime
But me just dey on a low
Mais je suis juste au plus bas
As e dey go emi omo oro
Comme ça se passe, emi omo oro
Carry your body je ka jo jo
Bouge ton corps, on danse
I know need intro you already know
Je sais que tu connais l'intro
But me just dey on a low
Mais je suis juste au plus bas
As e dey go emi omo oro
Comme ça se passe, emi omo oro
Carry your body je ka jo jo
Bouge ton corps, on danse
I know need intro you already know
Je sais que tu connais l'intro
Nah them dey wish me bad
Ce sont eux qui me souhaitent du mal
Them wanna see me blind
Ils veulent me voir aveugle
Them know wanna see me shine
Ils ne veulent pas me voir briller
Even tho them wanna see me die
Même s'ils veulent me voir mourir
Oh no Kole shele
Oh non, Kole shele
Eni bani kafall lomajele
Eni bani kafall lomajele
Bars poninu oma tele
Bars poninu oma tele
Wetin xup oga Ade kiloshele
Wetin xup oga Ade kiloshele
No go dey play me
Ne me joue pas
Why you wan dey play me
Pourquoi tu veux me jouer?
If no be money matter edakun ema pe mi
Si ce n'est pas une question d'argent, edakun ema pe mi
Nah me get my problem ele mo bo sheyn Shey mi
C'est moi qui ai mes problèmes, ele mo bo sheyn Shey mi
I'm gonn do it today nd do it forever
Je vais le faire aujourd'hui et je le ferai toujours
Try dey chop life bro No one lives Forever
Essaie de profiter de la vie, mon frère, personne ne vit éternellement
Ki awon mafa wahala ki awa magba paper
Ki awon mafa wahala ki awa magba paper
If it's not about money Eshatipe mi Later!
Si ce n'est pas de l'argent, Eshatipe mi Later!
I told them the truth but I don't know why them hate me
Je leur ai dit la vérité, mais je ne sais pas pourquoi ils me détestent
I too sure like bet I told them make dem stake me!
Je suis sûr comme un pari, je leur ai dit de me parier !
I Stand on my ten toes nothing fit shake me
Je me tiens sur la pointe des pieds, rien ne peut me faire trembler
I be like Rock of Ages Nothing fit break me
Je suis comme le rocher des âges, rien ne peut me briser
Mama don talk say Imole Masunle
Maman a dit que Imole Masunle
No worry Your hustle go pay
Ne t'inquiète pas, ton hustle va payer
I No know the time but e no go tey
Je ne connais pas le moment, mais ça ne va pas tarder
Everyday me been working for the money
Tous les jours, j'ai travaillé pour l'argent
Late sleeping waking early morning
Me réveiller tard et me lever tôt le matin
Oh lord I must to get this money
Oh Seigneur, je dois avoir cet argent
Make me and my Niggas pull up in our ride
Moi et mes potes, on arrive en voiture
All this people's talk say I bad
Tous ces gens disent que je suis méchant
I check my hand I see say I no get time
Je regarde mes mains, je vois que je n'ai pas de temps
If I make am Õmõ no be crime
Si je réussis, ce n'est pas un crime
But me just dey on a low
Mais je suis juste au plus bas
As e dey go emi omo oro
Comme ça se passe, emi omo oro
Carry your body je ka jo jo
Bouge ton corps, on danse
I know need intro you already know
Je sais que tu connais l'intro





Авторы: Abiodun A’light


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.