Alight Rhap - SHOULDER текст песни

Текст песни SHOULDER - Alight Rhap



Ohr
I am A LIGHT Rhap
Up all night all Niggas been hustling make them pull up
Kokoko mogbe oju mi soke one time me I look up
Komalo ta epo si ala. ki white mi mamalo stain o
Mojara mi mogba egbe Wo Moya lo brain o
Put a stop for this pain And Enough of the stress
Shey nah update or nah soap emi gan ma fe ja Benz
Omo ope fe ma gbe owo lor omo ope o mafe stress
Fast and furious lori titi Convoy ma lonjebe
Everyday nah holiday kemi sha ti magba pay
Teke moju bu nkan sori Gba adura ki maga sha ti pay
Bami Da BTC PayPal' Cashapp Tabi Zelle
Rora shey middle man tori awon kan wa wo kin gbo ebe
Cause to make am nah by force
If you no make am nah your fault
As you dey waka koma watch
As you dey go shrine ko ma lor Church
So me I got my life on God
Make my song dey show for Board
If e no pay me I comot
If e dey pay me I comport
Hustler fe di Nigga
To ba blow Anu lorigba
Omo oni ile to di prodigal
Life no get moto but woni ka
I don run many kilometer
I'm a Top Kid like Skidometer
Ehn
Vero nah nice girl sugbon Veronica (Vero ni ika)
Throw am Meta meta koba
I know The game is not over
Owo Omo yen pure sugbon aye lofe koba
Daddy awilo so oko soja sugbon awilo ni okomba
Been Through ups and Down that shit was so bad
But Eyes wey don see shege sef no fit fear banza
Baba we dey pray' pick Your Call Abeg make you answer
Mind no fit rest ti popo bawole awon omo ope asa
Cus toba mu e either you reach station Abi kiwon pe aza
Say me I call on God
Me I call on Jehovah
I knew the game just started not yet it's not over
Layetimo wa Baba me I no wan sob ahh
Make money come fast' cause me want it so bad
As you dey rush sometimes try to dey slow back
Some people recent picture you know nah hin be your Throwback
Told my guys keep hustling' Gbogbo e Matoda
Anytime you tire my bro Rest on my shoulder
I've seen the riches and the fame
If I no make an nah my blame
Seen the Success and the glory
Not the true essence of my story
It's about the people I touch,the lives I inspire
Gotta Use my voice To set the world on fire
Before you become old cat you gon be a new cat
Immma do this imma do that
Rule the world like I'm Rugger
Sweet them all Like I'm Sugar
Got my fingers on my trigger
Trust no folks but I always got my niggga
O ba dahun soro mi Baba otipe ti motin sheybor
Ojo wo gan ni mofeba ori re Otipe ti motin le bo
Mio ja fuun number but make I just dey for Billboard
Mo ma make e moti Make e. Iyen Gan gan ma ni Real Word
Koshele lojuwon as in make e be like miracle
Ki JesuWon ma wonder pe iboni adam mi Tiri Apple
So i dey Grind Make i enter grace from the grass
Make Everything Don .for their face make e be like Jazz
Say me I call on God
Say Me I call on Jehovah
I knew the game just started not yet it's not over
Layetimo wa Baba me I no wan sob ahh
Make money come fast' cause me want it so bad
As you dey rush sometimes try to dey slow back
Some people recent picture you know nah him be your Throwback
Told my guys keep hustling' Gbogbo e Matoda
Anytime you tire my bro Rest on my shoulder



Авторы: Abiodun Imole Alight


Alight Rhap - SHOULDER
Альбом SHOULDER
дата релиза
08-03-2024




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.