Amazing Amaze - International Star текст песни

Текст песни International Star - Amazing Amaze



Hmmm sweet music!
Amazing Amaze
Hmm hmm, hmm hmm hmm
I don too tey for this game i nor go lie
So many struggle nor gree pay i dey wonder why
Thinking wetin man go do to just survive e remain small i turn town crier
But i pray and i work harder
Oh yea oh yea
You wey be dey laugh you be dey laugh i shake my head, i shake my head
You wey dey do tatafo oh, eh eee
You wey be dey laugh you be dey laugh i shake my head
I shake my head i looku face to face
Oh uhh
International star nor be local, yea
The boy e don dey sing, the boy e don dey blow oh
International star nor be local, yea
I travel overseas, my money don dey grow oh
I want to say thank you to the whole wide world
Every single person wey dey feel my song
Some them gimi face, some dema hate but everyday is a blessing
Before i reach this place i meet people for here
On the long run na respect i go share
Peace to my bro, love for my sis, honor to my papa and love for my mama
E nor be film trick, na only God
The only baba wey dey pull all the stunts
Isa Alpha and omega, miracle worker and my soul provider yea yea
Say na only you uhh, Na only you
Wey e dey do uhh, wey e dey do
Everything eh eh eh eh, oh uhh
International star nor be local, yea
The boy e don dey sing, the boy e don dey blow oh
International star nor be local, yea
I travel overseas, my money don dey grow oh
My guy how you say e happen again that time? You say i nor go make am abi?
Everyday Everyday isa modafucking blessing my nigga
You wey be dey laugh you be dey laugh i shake my head, i shake my head
You wey dey cause trouble oh eh eee yea eh
You wey be dey laugh you be dey laugh i shake my head
I shake my head i looku face to face
Oh oh oh
International star nor be local, I shake my head I shake my head
The boy e don dey sing, the boy e don dey blow oh
International star nor be local, I shake my head I shake my head
I travel overseas, my money don dey grow oh



Авторы: Amazing Amaze


Amazing Amaze - International Star
Альбом International Star
дата релиза
23-09-2018


Еще альбомы
Исполнитель Amazing Amaze, альбом Afrogenic
2021
Исполнитель Amazing Amaze, альбом So Deep
2018
Исполнитель Amazing Amaze, альбом Trips
2018
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.