Anonymous - Boys2men текст песни

Текст песни Boys2men - Anonymous



Na pikin wey dey carry first ooo, Mama and Papa dem dey give attention
No bi person wey come first ooo,
Dey win the police case for the station
Me ano go lie to you, the road is not easy even for Mr. Eazy aaha
A still no go tell you truth,
If a pull you truth u fit no mke that waka
A carry my ngongo, enter light bus from PH to Lagos
Call my paddy for pisoco, to show me the way before pH go rush us
Wetin join the gods and cola nuts
Wetin put water for coconut
Wetin save David na catapult
That's the reason i kept on saying,
One day ago buy big moto
Spend money like i win the lotto
One day a go waka for the road,
Everybody see me them dey want snap me photo
One day ago build that mansion
One day a fit rule this nation
One ago give them joy, and dem say thank you and I say dont mention
Like Okocha adey play number ten
We go see am ten over ten
Back then we dey play ten ten
Right about now we are boys to men
Right about now we are boys to men
Right about now we are boys to men
No bi everybody wake up oo when them hear the sound of the kukuruku
Ogere no bi hip hop oo you got to decide cause can't do the two
Dem say dem say mke a man go broke
Dem say you can't eat mango with coke
Free your mind and don't you loose hope ye ye ye ye
Cause I believe I believe I believe I would achieve I'll achieve
Only if i put in work oo Oluwa for
My mata ano say igo betta ooo ye ye ye
I use to say
One day ago buy big moto
Spend money like i win the lotto
One day a go waka for the road,
Everybody see me them dey want snap me photo
One day ago build that mansion
One day a fit rule this nation
One ago give them joy, and dem say thank you and Me i say dont mention
Like Okocha adey play number ten
We go see am ten over ten
Back then we dey play ten ten
Right about now we are boys to men
Like Okocha adey play number ten
We go see am ten over ten
Back then we dey play ten ten
Right about now we are boys to men
Right about now we are boys to men
Right about now we are boys to men



Авторы: Elvis Usoro


Anonymous - Boys2men - Single
Альбом Boys2men - Single
дата релиза
02-07-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.