Anonymous - Scam текст песни

Текст песни Scam - Anonymous



Skipapap...
yeye see let's go whizkid is not a kid omo na akpuruka
somebody, sauce kid is not a small
boy chai all their name na scam ooo.
me sing say Kelly handsome is not handsome dey fit kidnap the boy for
no Ransome chai see all their name na scam ooooo omo dilli make
runtown run from town ur name na ice Prince but u got no crown yeye
see all of dem na scam ooooo omo kcee ycee me and turn face shey na
because I no be 2face all of dem na ai see even 2baba is not a father
of two lil Lil kesh jus turn 32 falz d bahd guy is not a bahd guy in
fact he is called to bar to catch d bad guys 30 billion for d account
iye why did David owe I say why did David owe shebi simi go gree see
me abi waje go free wa je shebi tekno dey use tekno for wia no way no
way even kiss Daniel cannot kiss Daniel na 14 yrs if a boy kiss
Daniel for naija scam scam plenty scam yemi alade,
darey art alade owo ti de nwanem olamide de
wia all of dem de de nonono burnaboy don born?
Wetin phyno know?
Baba am so 9ice dey want to touch me omo cdq na dem dey rush me mama
temi say omo life no Eazi always be ursef and not DJ cuppy unlike
harrysong me I no dey hurry song what is the meaning of samankwe?
I wanna know why I cannot put my money in a rekaado bank scam scam
Skipapap scam OK now listen now see I told seyi shay u go be my girl
owey shay u go treat me well owey shay u no go kiss and tell aiaiai
last nyt I dremo I became the peruzzident and every say tru
peter and Paul dem be one no be three so I say rude boy wats the p?
African China living in naija naija ninja I see danger aiaiaia scam
all of dem scam me sing say slimkase orobokibo blackface omo
shepeteri adekunle suppose to sell gold ejanla supposed to be sales
scam scam scam everybody scam urfada can scam ur mother can scam ur
brother can scam ur sister can scam ur aunty can scam ur uncle can
scam ur doctor can scam ur pastor can scam ur people can scam
everybody scam now any body scam everybody scam the
life we live in na scam did life is scam anonymous scam...




Anonymous - Scam
Альбом Scam
дата релиза
06-10-2018

1 Scam




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.