Anyi - I No Send текст песни

Текст песни I No Send - Anyi




Dem dey say me I dey jobless
No be say me I dey owe anyone house rent
But anytime dey see me, dem dey restless
Calling me this, calling me that, all sort of name
I will dey kill am with the silence
No, I no reply dem
Make dem dey talk make I dey buy Benz
Living like a royal highness
Just because say I no get 9 to 5
E no mean say I no dey try
I dey hustle hard, I dey hustle hard
Just because say you no know Mappy
E no mean say I dey dirty
Mappy dey legit, Mappy dey legit
So you can say what you want to say
I be steady counting my money (steady counting my money)
My money (steady counting my money)
I be steady counting my money
You can do what you want to do
I no send I dey count money (I dey count money)
My money (I dey count money)
My money
Ah ah ah, ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah, ah ah
Ah ah
If I say make I step out (ah ah)
Dem go say I too waka make I dey one place (ah ah)
As I say make I dey house (ah ah)
Same people say my hustle na monkey business (ah ah)
Wetin you want from me?
Life e no get one formula
Wetin you want from me o?
Every way na way
Long as the outcome na income
I no only buy Benz
I dey always drive am pass police station
Every way na way
Long as the outcome na income
I no only buy Benz
I dey always drive am pass police station
So you can say what you want to say
I be steady counting my money (steady counting my money)
My money (steady counting my money)
I be steady counting my money
You can do what you want to do
I no send I dey count money (I dey count money)
My money (I dey count money)
My money
Ah ah ah, ah ah
Ah ah ah ah
Ah ah ah, ah ah
Ah ah




Anyi - I No Send - Single
Альбом I No Send - Single
дата релиза
03-11-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.