Ayra Starr feat. CKay - Beggie Beggie текст песни

Текст песни Beggie Beggie - Ckay , Ayra Starr



(Louddaaa)
Yeah-yeah
Yeah, yeah-yeah
Yeah-yeah
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo, ewo, ewo, kilode oh?
Ewo, ewo, ewo, kilode oh?
See the way I dey beg you
Shey bambi allah mo je ni?
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me, I no fit attend to
Me, I no fit compare you
You-ou, aya-ya
(Aya-ya, ya-ya, aya-ya)
(CKay yo-yo, dey for you oh)
E no be you, e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John The Baptist
I got issues, got issues
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that, I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say, I led you on
You sef dey follow me
We were havin' fun
Then suddenly the love came in
Ewo, ewo, ewo, kilode oh?
Ewo, ewo, ewo, kilode oh
See the way I dey beg you
Shey bambi allah mo je ni?
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me, I no fit attend to
Me, I no fit compare you
You-ou, aya-ya
I wish I said this before but you're messin' with my mind (my mind)
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs (my thighs)
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo, ewo, ewo, kilode oh?
Ewo, ewo, ewo, kilode oh?
See the way I dey beg you
Shey bambi allah mo je ni?
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me, I no fit attend to
Me, I no fit compare you
You-ou, aya-ya
Yeah-yeah
Yeah, yeah-yeah
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
General no send me



Авторы: Oluwadamilar David Aderibigbe, Oyinkansola Sarah Aderibigbe


Ayra Starr feat. CKay - 19 & Dangerous
Альбом 19 & Dangerous
дата релиза
06-08-2021



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.