Ayra Starr - Rush - Mixed текст песни

Текст песни Rush - Mixed - Ayra Starr




Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If dem dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush, e dey rush well-well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush (mm)
The kind money we touch, yeah
E dey rush, e dey rush well-well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)



Авторы: Alexandre Uwaifo, Henri Velasco, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Oghenemine Omoferi


Ayra Starr - Afrobeats 2025 Summer In Fall: DJ Boat (DJ Mix)
Альбом Afrobeats 2025 Summer In Fall: DJ Boat (DJ Mix)
дата релиза
16-05-2025

1 Essence (feat. Tems) [Mixed]
2 Burning (Mixed)
3 Turn Me Up (Mixed)
4 Replay (Mixed)
5 Rush - Mixed
6 Update (Mixed)
7 Secret (feat. Jeremih & Serani) [Mixed]
8 Cloak & Dagger (feat. J Hus) [Mixed]
9 No Wahala (feat. Kizz Daniel & Tiwa Savage) [Remix] [Mixed]
10 understand (Mixed)
11 soso (Mixed)
12 Sensational (feat. Davido & Lojay) [Mixed]
13 Tony Montana (Mixed)
14 Rover (feat. Poundz, ZieZie and Ivorian Doll) [Remix] [Mixed]
15 Location (feat. Burna Boy) [Mixed]
16 Life Of My Party (Mixed)
17 Baddie (Mixed)
18 Ta Ta Ta (Mixed)
19 Talibans II (Mixed)
20 In My Bed (feat. Wale) [Mixed]
21 Bestie (Mixed)
22 Love Don't Cost A Dime (Re-Up) [Mixed]
23 Sip (Alcohol) [Mixed]
24 Who Told You (feat. Drake) [Mixed]
25 Happiness (Mixed)
26 Drift (Remix) [Mixed]
27 Whine (Mixed)
28 Soundgasm (Mixed)
29 Soweto (feat. Don Toliver) [Mixed]
30 Calm Down (Mixed)
31 On and On - A COLORS SHOW (Mixed)
32 Peru - Mixed
33 Girlfriend (Mixed)
34 ALREADY (Mixed)
35 Jump (Mixed)
36 Boasty (feat. Idris Elba) [Mixed]
37 MEGATRON (Mixed)
38 love nwantiti (feat. Axel & Dj Yo!) [Remix] [Mixed]
39 Last Last (Mixed)
40 Ye / I Like (feat. WizKid) [Mixed]
41 Free Mind (Mixed)
42 Tested, Approved & Trusted (Mixed)




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.